paroles de chanson / Khafero parole / Brother Man lyrics  | ENin English

Paroles de Brother Man

Interprète Khafero

Paroles de la chanson Brother Man par Khafero lyrics officiel

Brother Man est une chanson en Anglais

For where
Dem go hear

I say brother man come
Make I tell you the matter
Make I tell you
Make I tell you
Brother man come
Make I yarn you the matter
A lot of things wey
Dey happen for my yard
Come
I go dey give dem
The matter ahh
Last year we been fight on their matter
Come
If you no hear
No dey lie
Say Khafero no talk am more than twice
Come
I go dey give dem the matter
Last year we been fight on their matter
Come
If you no hear
No Dey lie
Say khafero no talk am more than twice
I go Dey give dem the matter
The matter
Give them the matter
I go Dey give dem the matter
The matter
Give them the matter
I go Dey give dem the matter
The matter
Give them the matter
I go Dey give dem the matter
The matter
Give them the matter
I say brother come
make I tell you the matter
make I tell you
make I tell you
brother man come
make I yarn you the matter
a lot of things wey
dey happen for my yard
Come
I go dey give dem
The matter
Last year we been fight on their matter
Come
If you no hear
No dey lie
Say Khafero no talk am more than twice
I go Dey give dem the matter
The matter
Give them the matter
I go Dey give dem the matter
The matter
Give them the matter
I go Dey give dem the matter
The matter
Give them the matter
I go Dey give dem the matter
The matter
Give them the matter
Ehn hmmm
For where
I NO GO TELL YOU MY NAME OH
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Brother Man

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la poubelle
2| symbole à droite de l'oeil
3| symbole en haut de la valise
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid