song lyrics / Khafero / Brother Man lyrics  | FRen Français

Brother Man lyrics

Performer Khafero

Brother Man song lyrics by Khafero official

Brother Man is a song in English

For where
Dem go hear

I say brother man come
Make I tell you the matter
Make I tell you
Make I tell you
Brother man come
Make I yarn you the matter
A lot of things wey
Dey happen for my yard
Come
I go dey give dem
The matter ahh
Last year we been fight on their matter
Come
If you no hear
No dey lie
Say Khafero no talk am more than twice
Come
I go dey give dem the matter
Last year we been fight on their matter
Come
If you no hear
No Dey lie
Say khafero no talk am more than twice
I go Dey give dem the matter
The matter
Give them the matter
I go Dey give dem the matter
The matter
Give them the matter
I go Dey give dem the matter
The matter
Give them the matter
I go Dey give dem the matter
The matter
Give them the matter
I say brother come
make I tell you the matter
make I tell you
make I tell you
brother man come
make I yarn you the matter
a lot of things wey
dey happen for my yard
Come
I go dey give dem
The matter
Last year we been fight on their matter
Come
If you no hear
No dey lie
Say Khafero no talk am more than twice
I go Dey give dem the matter
The matter
Give them the matter
I go Dey give dem the matter
The matter
Give them the matter
I go Dey give dem the matter
The matter
Give them the matter
I go Dey give dem the matter
The matter
Give them the matter
Ehn hmmm
For where
I NO GO TELL YOU MY NAME OH
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Brother Man lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the heart
2| symbol to the left of the suitcase
3| symbol at the top of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid