song lyrics / Khafero / Intro lyrics  | FRen Français

Intro lyrics

Performer Khafero

Intro song lyrics by Khafero official

Intro is a song in English

I NO GO TELL YOU MY NAME OH
Make I come the give them Ginger
They gat to believe I dey there
Before you go know I go scatter front
If you no believe Abeg comot for front
Emi mo gbe wun lor
Bad Igbo boy wey the money long oh
A lot done happen, omo I no fit talk
Before they go say I too dey yarn
Yarn oh yarn oh yarn oh
Eeeh I too dey yarn
Yarn oh yarn oh yarn oh
Why you go Dey talk
Say I too dey yarn
Yarn oh yarn oh yarn oh
I wanna talk about Nigeria
The so called nation inside Africa
Government dem be killing us
Police go carry kala to kpia citizen
Them go forget na we be the main citizens
Them go murder murder
All the whole citizens
Hehehe okay welcome to my Ep
Tittle passing a message I hope this Message get to the right people God bless Nigeria, God bless Africa God bless you all
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Intro lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the target
2| symbol at the bottom of the smiley
3| symbol to the left of the envelope
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid