paroles de chanson / Khafero parole / Pains lyrics  | ENin English

Paroles de Pains

Interprète Khafero

Paroles de la chanson Pains par Khafero lyrics officiel

Pains est une chanson en Anglais

I no go tell you my name oh
I no go tell you my name oh

Haaa haaa haa oh
Haaa haaa haa oh
I never see wetting dem
Never talk
Like say I keep food
Dem still want chop
I for no like make
We Dey loud am
But my guy
Make we avoid am
I no fit just Dey Dey
Dey Explain Myself
For here
The pains wey I Dey
Feel for my heart
E pass my heart
And I go tell them say
I’ve been drowning in my pains
Pains
All the pains E no Dey pay
Pay
Me I want to Dey my Day
Day
Oya take away the pains
I no fit just Dey Dey
Dey Explain Myself
For here
The pains wey I Dey
Feel for my heart
E pass my heart
You hear
I no fit just Dey Dey
Dey explain myself
For here
The pains wey I dey
Feel for my heart
E pass my heart
Ahh ahh
No matter what
You go through
Baba God
E no go fail you
Say
Anything wey you want do
Shey you know say
Person Dey before you
No Dey hear when
Dem Say
That Dem can’t do
Without you
Every year
Dem Dey go gbese oh
Say na you
Say na you buy tomatoes
I no fit just Dey Dey
Dey Explain Myself
For here
The pains wey I Dey
Feel for my heart
E pass my heart
You hear
I no fit just Dey Dey
Dey Explain Myself
For here
The pains wey I Dey
Feel for my heart
E pass my heart
Ahh ah
I no go tell you my name oh
I no go tell you my name oh
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Pains

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'oeil
2| symbole en haut de l'appareil photo
3| symbole en bas de l'étoile
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid