paroles de chanson / Erigga parole / Welcome to Warri lyrics  | ENin English

Paroles de Welcome to Warri

Interprète Erigga

Paroles de la chanson Welcome to Warri par Erigga lyrics officiel

Welcome to Warri est une chanson en Anglais

Yes i Dey Always They Tell People Say For
This Town We Get 3 Different Community

Ekpan, Agbasa,  & Okere
(Agbasa) If Dem Hold You Say U Thief Phone
U Dey Pay 4 stabiliser and Phone
(Okere) If them Hold U Till Day Break
Na Bottom Stairs U dey Sleep But
(Ekpan) If Dem Wan Give U Post Dem
No Dey Look Say U Be Indigene
Na The Kind Mark Wey Dey
Ur Body Dem Take Dey Give U Position
If U Get 1 Eye U Be Vice
If Ur Hand Dey Seaze U Be PRO
If U Get Bullet Mark U Be DC
If U Waka Dey Wave U Be Press
(area I hail oooooo) Old Warri

Welcome To warri Where All
The Mama's dey Vex fck Up No Dey Sawa
She Tatto am 4 Her Breasts her Son Dey Press
Two Kala Under Her Dress
She Ready Shoot Olokpa If
Them Come Her Address (Rest)
No Be Today She Don Dey See Her arrest
Area Mama 4 D Hood U No Wan See Her Vex
Apart From Cocaine Nothing Mama No Dey Sell
1999 Dem Lock Mama Throw Her Inside Cell
Dem Carry Her Pass Me Where I
For Dey Play Monkey Post
They Almost Blast Me With Slap
I Take Off With My Kittos
The First Time I See where
Dem Stab Person Neck
Na 94 Two Seconds Naso Andrew Fall
Andrew Mama Dey Bust Cry who Do Am Don Run
Full Compound Dey Pack Egbe
The Police Dey Come u Suppose Know Egbe
Dat Guy Matter Na Dead
Him Fit Arrest The Full Area
If e Enter He Head

I No Be Mumu Aje i know The Area Well
Full Agbasa, Igbudu Dem Know My Matter There
Odumu, Sobo, Ejegba We Get House 4 Ekpan
Go Udu, Oruvworun the hands sound
I No Be Mumu Aje i Know The Area well
Warri Crisis 99 I Dey There
Marine gate, iyara we Get House 4 Ekpan
Go Ogborikoko ask na
The hands sound

Dem Butcher My Friend Hand 4 Agbasa Feast
With Old Cutlass Naso Fight Take Enter Street
Igbo Market Men Dey Run Enter People Shop
Carry 2 Wrong Set Of Shoes
Till the Feast Stop
Police Dey Shout If U Move i No Fit Stop
Follow Me Enter Ejegba I Enter U top
Our Biggest Fright Na Ekpan
Hilux Light For Night those Men No Get Joy
Beating Na their Appetite
I Dey Ceiling When Dem Carry All My Guys Go
Government Bangle For The Hand
Let D Dice Roll
Papa Dey Waka Police Matter 3 Weeks Straight
Native Doctor & Pastor For
Here Dey Lick Plate
Imagine Say The Full Area No Get Big Man
Wetin Concern Signboard And Who
Dey Sell Weed Man
Dry Bread and Sadine Plus Igbe Fanta
Naim We Dey Chop After We
Don Smoke For Downtown

I No Be Mumu Aje i know The Area Well
Full Agbasa, Igbudu Dem Know My Matter There
Odumu, Sobo, Ejegba We Get House 4 Ekpan
Go Udu, Oruvworun the hands sound
I No Be Mumu Aje i Know The Area well
Warri Crisis 99 I Dey There
Marine gate, iyara we Get House 4 Ekpan
Go Ogborikoko ask na
The hands sound marine gate, iyara
We Get House 4 Ekpan go Ogborikoko
Ask na the hands sound

Yes Naso Eee Be For The Same Warri
Where We Dey Area & Characters
Iyara (NairaBet) isido (Vigilante)
Obire (DJ) ereku (Dustbin)
Ogedegbee (Waka well) pesu (Confra Boys)
Victory Avenue (Beggi Beggi)
Hausa Quarters (Ol chains) garage (Ticket)
Oppe (Gamblers) ometa (No Neighbor)
Agbasa (No Company) ogunu (No Market)
Makaiva (Gbo Gbo) okere (Juju)
Ajamoga (Link Road) nPA (Diesel)
Ogbangwe (Judge Judge) avenue (Depot)
Airport Road (Ole) ekpan (Murder)
(Abeg) day Break Everywhere Bust Men
Is The Erigma 2
I Know U Waited 7 Years 4 Dis men
Guess What U No Wait In Vein Aswear
Burst Una Screen Guard (No Limit)
All The Jam Dey Bang
Abeg Commot Ur Leg 4 High Tension ooo
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Welcome to Warri

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la loupe
2| symbole à gauche du cadenas
3| symbole en bas de l'enveloppe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid