paroles de chanson / Erigga parole / No Be Crime lyrics  | ENin English

Paroles de No Be Crime

Interprètes EriggaP Fizzy

Paroles de la chanson No Be Crime par Erigga lyrics officiel

No Be Crime est une chanson en Anglais

No be crime
My name is still paper boy you know what am saying
Ask about me for street officer l dey on point now wetin dey sub dey sub
l dey shy because l get bread now how your matter be
Ain't coming to say no no how much you torture me

The kind bus wey I be no be 16 sitter
Paper boy mad man 16 spitter
Who know no me that person brain na filter
Dem go measure sense give am 4 Naira per litre
Your girl won fuck me die
Wetin na karachika
Her backy make sense like those igbo boys chiiters
Most especially where she were her short nicker
Her yellow lap fit make your brain read like Nepa metre
When I first meet her
Alarm won blow the babe die for Uniben dat year
She dey date one Dave guy
But Dave broke so she come stroll come my canopy
Where everything soft Dave dey drive one dialopy
Na Dave dey get bad belle for me ekpa oreul
30 Naira bullet dis Erriga no well
He be like say Dave won graduate for school fast
I find am go hostel twice
Okpo don run go house bad boy
No be crime

We dey gather the money like all the time
From my neck to my wrist dey shine
Shey she dey notice dat time way she just dey whine yeah
She just dey whine yeah
Omo no be crime

Look the way I dey soft
See the way I dey soft
All my men day soft
All my girls dey soft

Look the way I dey soft
See the way I dey soft
All my men dey soft
All my girls dey soft

4 niggas 3 guns
2 inside the pigeon hole
1 fool inside school fill am up with 15 holes
Tired the screen mehn it discharges a petty doe
EBS carry the news
Na the whole cities knows real niggas don't get mad dey get money
Bitch niggas complain laff when nothing is funny
Johnny in and dey dope I hear say Jide dey come out dis month
Wetin carry am go there inside person die with month
Bros find work give us which one be advised
Blessed us with like 15 million we no go mind baptize
Quit street cuz kpokpor don too lego men
Na here I do reach
All mallam with e kettle men
No be crime

We dey gather the money like all the time
For my neck to my wrist dey shine
Shey she dey notice that time she just dey whine yeah
She just dey whine
Omo no be crime

Look the way I dey soft
See the way I day soft
All my men day soft
All my girls dey soft

Look the way I dey soft
See the way I day soft
All my men day soft
All my girls dey soft

If we die tomorrow ogbeni where we dey go
Because of Ranga you know people wey don sell their soul
Carry Illuminati form enter street whalli
Dat your brother wey dey form man of God go buy
Some codeine for the pain
My eye don too see brothers dey kill brother all because of pussy
Anybody touch my fam he don be for am
I no fit die for my brother but I go kill for am
Na AK47 we dey spray no be perfume
Run enter ceiling hide your mama for the next room
How long you feel say dis industry go go restrain me
Born with the silver spoon na those nut na obtained me
I'm getting money like who robbed kolo
Worry men like say day contact strong gono
Na lend on me l tell you
No press me die
I get that bread way pass aboki way dey press mishile
No be crime
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de No Be Crime

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de la valise
2| symbole en haut du casque
3| symbole à gauche de la croix
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid