paroles de chanson / Erigga parole / Vawulence lyrics  | ENin English

Paroles de Vawulence

Interprète Erigga

Paroles de la chanson Vawulence par Erigga lyrics officiel

Vawulence est une chanson en Anglais

Omo carry all those your computer beef eh go saka tirogo
For computer village or any computer center
(Comrade drop me here, I dey smell violence)
'Cause na invisible gun wey nobody dey see
(Stop me here, stop me, comrade stop this bike) if say life na Call of duty

Who dem be? Where dem dey?
Paper boy, how much dem dey make?
Who dem be? Where dem dey?
Paper boy, how much dem dey make?
All na mouth, dem be snake
Fugazi, all of dem na fake
All na mouth, dem be snake
Fugazi, all of dem na fake

Your man na bum
Twenty-eight, still dey live with him mum (devil)
If e say e wan test me (okay)
My gun go speak in tongue (doot-doot-doot-doot)
Street life no be for you
Na the drugs dey spoil you
Aje your mum dey call you
Go home before she comes
We dey your voice since but to we na chichichum
We go chop your girl
Spit am like cheap chewing gum (she no sweet)
If e pain am well, well
Am make e bring e gun
Always with the burner
Water gun no fit kill King Kong
Kill King Kong?

Who dem be? Where dem dey?
Paper boy, how much dem dey make?
Who dem be? Where dem dey?
Paper boy, how much dem dey make?
All na mouth, dem be snake
Fugazi, all of dem na fake
All na mouth, dem be snake
Fugazi, all of dem na fake

If you ain't gettin' property
I suggest you address me properly
We are not bruv, we are not bloods
I fit put your full gang on salary
Why I no go dey with the stick
When this boys dey behave like Nama?
You see that Ella when dey shark you
Na $2k we take dey jam am
I lick her mango, she no know when she let her man go
Boyfriend na IG billionaire like shatta bundle
That night she sneak out na me she come see
How she want take sleep house when money no dey the country?
Take dollars

Who dem be? Where dem dey?
Paper boy, how much dem dey make?
Who dem be? Where dem dey?
Paper boy, how much dem dey make?
All na mouth, dem be snake
Fugazi, all of dem na fake
All na mouth, dem be snake
Fugazi, all of dem na fake

I no be Moses
But my stick dey make your chick dey turn to snake
Heavens know this, no be zobo (come)

Torley no be mokit, watch the way you take dey talk to me
Na you head this bottle wan site
Na big mistake to dey with me
You suppose dey house dey bomb site
Your chairman Nai be my guy
Your chairman no go wan try
This thing when you try, are you kidding me?
Guy hold my watch (AP)
Flog e head with belt (Louis)
E clear for he eye (movie)
Na Molly dey we
Who dem be? Where dem dey?
How much dem pay? Where dem stay?
Look my Snap, the baby dey
Why she no go come when the boy dey pay?
I dey give her cruise
I dey make her screws dey loose
I enjoy her juice
Mechanic, she sabi to handle tools

Who dem be? Where dem dey?
Paper boy, how much dem dey make?
Who dem be? Where dem dey?
Paper boy, how much dem dey make?
All na mouth, dem be snake
Fugazi all of dem na fake
All na mouth, dem be snake
Fugazi all of dem na fake

As for all those comrades that love violence o
Take your time, relax
No dey rush like who dey fuck another man wife
Your own time go come
But for now
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Erhiga Agariubie, Hazi Chris
Copyright: Iricom US Ltd

Commentaires sur les paroles de Vawulence

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la calculatrice
2| symbole en bas de l'enveloppe
3| symbole à droite de la poubelle
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid