paroles de chanson / Erigga parole / Fear Life lyrics  | ENin English

Paroles de Fear Life

Interprètes EriggaFunkcleffIronside

Paroles de la chanson Fear Life par Erigga lyrics officiel

Fear Life est une chanson en Anglais

Abeg
Paper paper paper paper
Eh God I wan come burst everywhere again o wahala
Make them hold me o I wan craze o
Wetin dey happen now

You be fool
You be fool
Fool wey dey piss for body na e be you
Na e be you
You wey dey my DM dey beg for help
Just because say I no reply
Unto so I busy die
You dey my comment section now dey fool yourself
Fool yourself
Save him pictures make we find am go him house
Where you dey stay
Inside him house na to punch am for him mouth
Papapa
That e mouth wey him take insult the South
Insult the South
You see the South we taking over you know the hands
You no the hands
You no dey ask fuck musicians na big craze
Big craze
Swap e comments then I dock am for him face
Tatata
How we take cash am we chat am with baby ways
Hello
You want to fuck
Burst him head bottle dey waste

For Insta you be bad man
Bad man wey dey sharp mouth
Package you dey savage
If you see slap you go fear life
Real life no be drama
Distance no be lifetime
One day na one day
You go see life
You go fear life

Me wey dey see for here
I no be boy wey dey quick dey vex
But if I tell you say I go beat you
Eh I go beat you
Na so I be
I no dey talk wetin I no go fit do o
Because I no wan come dey make you go
Tell people say I talk this I no fit do am
I dey deliver
If I say I go beat you I go beat you

He dey stagger dey go kresh hold am for me
Hold am for me
Wetin I do am before I hold am money
Hold am money
Why e dey pain me be say na artiste like me
Why e dey pain me oniovo listen to me
Iroko tree say when them cut am
No be the axe na e pain am
Wetin pain am be say the handle of the axe na wood
Na me and you dey the same struggle
But your faith be like e dey fumble
Na why God dey bless me
God dey change am for here o
No be my fault say you broke
Poverty na choice
Hustle o make you calls no go be like noise
Boys dey hiss say na money this one wan beg
Or spread your girl legs pass you inside tinted Benz

For Insta you be bad man
Bad man wey dey sharp mouth
Package you dey savage
If you see slap you go fear life
Real life no be drama
Distance no be lifetime
One day na one day
You go see life
You go fear life

l no dey talk anyhow
So if you know say you dey misbehave
And you know yourself eh
You know yourself
Make you conscious yourself
Because if I hold you I go beat you
As I tell you say I go beat I go beat you
You know yourself
Eh I no wan talk plenty this morning
Nonsense
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Fear Life

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite du casque
2| symbole en bas du téléviseur
3| symbole à droite de la calculatrice
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid