paroles de chanson / DanDizzy parole / Who Goes Der (Porthacourt) lyrics  | ENin English

Paroles de Who Goes Der (Porthacourt)

Interprète DanDizzy

Paroles de la chanson Who Goes Der (Porthacourt) par DanDizzy lyrics officiel

Who Goes Der (Porthacourt) est une chanson en Anglais

One time
Wave daddy (Cheii)
Oya (Cheii)

Eleme for the boys wey dey grind hard
Rumoula for the boys wey dey move tins
And Choba for the boys wey dey do tins
Mile 1 for the boys wey know many tins

Eleme for the boys wey dey grind hard
Rumoula for the boys wey dey move tins
Choba for the boys wey dey do tins
Mile 3 for the boys wey dey know see

Who goes der Port Harcourt
Port Harcourt Port Harcourt
I come from Port Harcourt
Who goes der Port Harcourt
Who goes der Port Harcourt
Port Harcourt Port Harcourt
I come from Port Harcourt
Port Harcourt Port Harcourt

As a Port Harcourt boy confirm bros I dey rep
Lap me for crib make I play you the jerk
To survive for my town use your head e dey help
No bring your kappa just in case you dey trek
See Rumukurushi sef na der I grow up
Choba Uniport na der I blow up
Men perere girls yabba
E get the kin men dem no dey shake for where their men cluster
If you hear wida omo e don be
If you hear who goes go your own way
But if you hear die it the slap wey go follow
Go slow you like who dey on codeine diet (See)
No be everywhere dem dey find woman
To get woman sometimes dey be man know man (See)
Men nor dey smile government nor dey try
When you hear say e red the red the enter eye

Eleme for the boys wey dey grind hard
Rumoula for the boys wey dey move tins
And Choba for the boys wey dey do tins
Mile 1 for the boys wey know many tins

Eleme for the boys wey dey grind hard
Rumoula for the boys wey dey move tins
Choba for the boys wey dey do tins
Mile 3 for the boys wey dey know see

Who goes der port Harcourt
Port Harcourt Port Harcourt
I come from Port Harcourt
Who goes der Port Harcourt
Who goes der Port Harcourt
Port Harcourt Port Harcourt
I come from Port Harcourt
Port Harcourt Port Harcourt

No go say dem say when dem no ask you
Especially when you dey for RSU
Town boys sha dem too like enjoyment
But dem go block you later for reimbursement
There is nothing that you are looking for here that you will not see
But hunger dey strike like ASUU and Vam Persie
No follow pesin share em Coke or even Pepsi
Or take wetin dem put for inside bottle of Chelsea
Manchin how e wan be
Kpor well because e don be
And if your money no long like deeper life preaching
Shun Uniport the girls go do you strong thing
For Casablanca dey for low budget release
If five H I buy (E don collect)
All of my boys dey try
Most of the things you dey hear for news na lie
Before you go judge my guy
E better to use your leg come see for eye (Cheii cheii)

Eleme for the boys wey dey grind hard
Rumoula for the boys wey dey move tins
And Choba for the boys wey dey do tins
Mile 1 for the boys wey know many tins

Eleme for the boys wey dey grind hard
Rumoula for the boys wey dey move tins
And Choba for the boys wey dey do tins
Mile 3 for the boys wey dey know see

Who goes der Port Harcourt
Port Harcourt Port Harcourt
I come from Port Harcourt
Who goes der Port Harcourt
Who goes der Port Harcourt
Port Harcourt Port Harcourt
I come from Port Harcourt
Port Harcourt Port Harcourt
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Who Goes Der (Porthacourt)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de l'ampoule
2| symbole à gauche de l'oeil
3| symbole en bas du coeur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid