paroles de chanson / DanDizzy parole / Oppress lyrics  | ENin English

Paroles de Oppress

Interprète DanDizzy

Paroles de la chanson Oppress par DanDizzy lyrics officiel

Oppress est une chanson en Anglais

Intro
We no go shake
We no go fall
We go dey move
We go dey Shayo
With our bannies
We go dey grove
With all my nigga
And dem kele
We do dey moves

Wave daddy, Dan Dizzy
Verse 1
People wey no get shigbain na dem dey loud as fuck
Many men wey dey chase this paper
But wetin I dey find na block
If the kele dey unemployed then me I no go eat her work
Me I don too grind if no be my time
I swear, I go thief their clock
I go jump the queue I go dey for front
I go give them war
Call police for me
Police dey play who goes there for me
Come dey tell me say make I pass my blunt ‘
The matter Na less ‘
Connection I get
Omo wireless
I go still dey go even when tire less

Cause I tireless
The matter na less

Chorus
Wetin I need the cash the girls
Wetin I love the sex the flex ‘
Wetin I hate my ex my ex
Dey ball dey ball
Oppress Oppress
X2

Interlude
(this nigga is fucking dangerous my nigga
stop playing stop playing
He’s dangerous
He’s out to retrieve
He got lyrics
He got bars
He got lines
He got bitches
and he got facts)

Odumodublvck
Ehhh
Skeppy dey tana tana my kapas
Odumodu are you safe
Dan dizzy rotate her bum bum
O gini Ka can you play?
Haba!!

Odumodu can they go? Never!!
They don buy me seafood??
Told all my niggas we are going to war
Security man go feel am for gate
Scratch all there yansh and there face
Everywhere marama,
My guys a alama
Me and chidinma ‘
Cock my kala when I dey with the boys
All your men go tuwama
Fold igbo for my mouth as I knack her back
Your kele go dey lick my balls
Many men don deny my capacity
Now them know the boss

Chorus
Wetin I need the cash the girls
Wetin I love the sex the flex ‘
Wetin I hate my ex my ex
Dey ball dey ball
Oppress Oppress
X2

Interlude
You think its a game huh x2
This is real life
This is blood
This is sweat
This is hustle

This real ni66a
This is Abj
This is Southside
This is PH
This is 042
This is real life stop playing.

Jeriq
Ogbe!!
On your marks set ready get this money
I’m in a burial ceremony and poverty is what I’m burying
No days of my light is on, shining, trapping night till morning
Amadioha don’t play with my percentage this is the final warning
Me I nor dey for gidi gbam gidi gbam
My blessings agidi gbam gidi gbam
Oluwa biko forgive a sinner man, millionaire wants to become a billionaire
Rabbas tight, selina tight, nwanne
( Speaks igbo)
No distraction I'm only in for action, no subtraction in my transaction
Chineke thank you dont mention, I am not Dan but I'm feeling dizzy
I want to be a Don like Jazzy
(Speaks Igbo)

DTG
Let me tell you 3 things that I don't like
don't like guys wey dey move like its on sight
dont like girls moving like they so nice
hand on my heart
baby girl mans is not that

and I don't like niggas that think they
know my story or you see me online
F*ck that
Can you fit in my shoes, you are the wrong size
And I wouldn't wear yours cause it's all tight
But I love when they talk my name
Cause the feeling, approvement and love feels so nice
I'll forever give keep thanks to the most high
Cause he kept me warm through this cold nights
Been through the most you can see it in my sore eyes
…………………………………………….
I can never go switch up on my guys
Thats GT16, thats blood ties
Just tryna make it out the mud
Buy a couple yards
Get my diamonds, flood
Man still smoking scott
If you think my guys don’t grind to the top
1 more thing I forgot
I dont like guys that pretend to be us
No way! You can never be us
Nah
We are 1 of a kind that's word from us
Shut up !!!

Chorus
Wetin I need the cash the girls
Wetin I love the sex the flex ‘
Wetin I hate my ex my ex

Dey ball dey ball
Oppress Oppress

1 more thing I forgot is I dont like guys that pretend to be us
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Oppress

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du smiley
2| symbole en bas de l'enveloppe
3| symbole à gauche de la valise
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid