paroles de chanson / DanDizzy parole / Toke lyrics  | ENin English

Paroles de Toke

Interprète DanDizzy

Paroles de la chanson Toke par DanDizzy lyrics officiel

Toke est une chanson en Anglais

She say she wan kalaku
She say she wan Shayo
She say she wan mezebu
Make I feel Shayo
Me I give am Hennessy
Now she wan Shayo
People gat energy
Now she don Shayo


Shayo na bastard
Ogogoro na bastard
Shayo na bastard


Dan dizzy
Church girl say she wanna have a drink
I tell am this Shayo no be for the weak
She tell me say Omo she no be 17 and she go take anything she no know Wetin she dey Dey think
Bad bitch don de my see 44
Shayo for the couch but she sleep for floor
Ordinary two shots all her body concur
Na person wey she be Dey tell me say
She go fit take more
Shayo no he anybody mate
Now her body don Dey vibrate
Na the kele don Dey titrate
Say she get migraine
If her eye still clear
Ask am Wetin she go take
She go tell you

She say she wan kalaku
She say she wan Shayo
She say she wan mezebu
Make I feel Shayo
Me I give am Hennessy
Now she wan Shayo
People gat energy
Now she don Shayo


Shayo na bastard
Ogogoro na bastard
Shayo na bastard
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Toke

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de la loupe
2| symbole en bas de la poubelle
3| symbole à gauche du téléviseur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid