paroles de chanson / Blackfacenaija parole / Robadoba lyrics  | ENin English

Paroles de Robadoba

Interprètes BlackfacenaijaSKINNY ROSEBlack Nation

Paroles de la chanson Robadoba par Blackfacenaija lyrics officiel

Robadoba est une chanson en Anglais

It's another one again
Dancehall ah catch up fire
Kill them Eden Kill them Eden
Catch up fire
ch what them say
BFN

The way you roll it girl you dey kill ie man
Girl you dey kill ie man
Wetin you carry girl I never understand
cnd I want understand
The way you go down low to the robadoba
Robadub
To the robadoba
The way you go down low to the robadoba
Robadub
To the robadoba

Fine girl where you reside
where you come from
Particulars for this your backside
This your bumbum
You make e my temperature rise
am burning up
ina the party you're the surprise
Gaddam
Girl the way you twerk it
Dandurunwa
I just help it
Kilon gbe ye'
Shebi I need glasses
What a shape girl your body fantastic yo

Come girl is your name Carolina
Come and take a ride in my BIMc
Call me Nation big like Godzilla
Me no do no cigarette only sensimila
The way you carry that thing girl na waya
Come and be my water wey go quench my fire
You be the one everyman desire
You alone ah taking me higher higher

The way you roll it girl you dey kill ie man
Wetin you carry girl I never understand
cnd I want understand
The way you go down low to the robadoba
Robadub
To the robadoba
The way you go down low to the robadoba
Robadub
To the robadoba

Girl for you my heart is open like an all night store
Give your own to me let me make you secure
Me and you my crew we go go pon tour go pon tour
Baby you're my medicine and you're my cure
You're beautiful from your head to your toe
shake it for me once again girl I want more
I want more
Damsel you dey make my head scatter
Omo see another man daughter
I couldn't be wrong from the first time me sight cha
come rain or shine girl I gat cha gat cha
So step to the light make I see you well
See you well
Make I see you shake that your waistline
To the dance floor make you no delay
No delay
Ochanya make you no dey waste time

Shake it for me girl no apology
Man ah study you like say na biology
Shake for me girl now shake it properly
You gat me going all night you're my energy
Come settle down girl you're invited
The you shake it down got me excited
The way you move
To the groove
Baby girl you are the finest

The way you roll it girl you dey kill ie man
Girl you dey kill ie man
Wetin you carry girl I never understand
cnd I want understand
The way you go down low to the robadoba
Robadub
To the robadoba
The way you go down low to the robadoba
Robadub
To the robadoba

She's a bad chick
Bad bad chick
See the way she whine she's a bad bad chick
She's a bad chick
Bad bad chick
The way she bump and grind she's a bad bad chick
She's a bad chick
Bad bad chick
See the way she whine she's a bad bad chick
She's a bad chick
Bad bad chick
The way she bump and grind she's a bad bad chick
She's a

Skinny Rose
Baby mo like bo se fi idi e jo
omo ele duro no' jekin bae fo
I swear to God your ikebe dey cause go slow
cunty Shola kpe kilode te ti wo bomfo'
To ba ri bootie kudi
Paddy gbagbe ota lenu just like tanfiri
see this thing wey you carry
Odabi master card omo jawon ni every city

The way you roll it girl you dey kill ie man
Girl you dey kill ie man
Wetin you carry girl I never understand
cnd I want understand
The way you go down low to the robadoba
Robadub
To the robadoba
The way you go down low to the robadoba
Robadub
To the robadoba

She's a bad chick
Bad bad chick
See the way she whine she's a bad bad chick
She's a bad chick
Bad bad chick
The way she bump and grind she's a bad bad chick
She's a bad chick
Bad bad chick
See the way she whine she's a bad bad chick
She's a bad chick
Bad bad chick
The way she bump and grind she's a bad bad chick
She's a

c what them say
BFN
BlackNation
Skinny Rose
Eden on the beat
Nelson Brown on the mix
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Robadoba

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la poubelle
2| symbole à gauche du casque
3| symbole en bas du cadenas
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid