paroles de chanson / Blackfacenaija parole / Dem Want You lyrics  | ENin English

Paroles de Dem Want You

Interprète Blackfacenaija

Paroles de la chanson Dem Want You par Blackfacenaija lyrics officiel

Dem Want You est une chanson en Anglais

This one ah fee the girl dem oh
Said them gat what me want oh
Said them gat
Said them gat what me what oh
Oh Oh Oh
The woman them oh

Oh girl you get the thing wey the man them want
Man them want you
Man them want you
Oh girl you get the thing wey the man them want
Man them want you
Man them want you
Oh girl you get the thing
cnd you're my medicine
You get thing
cnd you're my medicine girl
Ok
cje
ch where the girl dem dey
Unu rock Unu rock and come in cho'
Ok
cje
Girls them ina London
Girl them ina Nigeria
cwol

This bigie back wey you carry so na commotion you wan come cause e so
The way you whine that thing on me
The way you shake that thing pon me
Where e go lead girl you never know
Every man ina the dance wanna take you home but cha'
Just dey whine that one me
Just dey shake that thing on me
Say them hot but them no hot like you no
Them no hot like you no
cnd that's why I just want make you know
Say me say

Oh girl you get the thing wey the man them want
Man them want you
Man them want you
Oh girl you get the thing wey the man them want
Man them want you
oh girl you get the thing
cnd you're my medicine
You get thing
cnd you're my medicine girl

Ok
cje
Dutty whine
Dutty whine
Do the do
Ok
cje
Girls from China
Girls from India
Caribbean island

Fine girl where you reside
Where you come from
Particulars for this your backside
This your bumbum
You making my temperature rise
cm burning up
Ina the party you're the surprise
You killing me softly with the way that you move
With the way that you move
So many things wey I dey gbadun about you
wey I dey gbadu about you
So me say
Girl you pretty pretty
Girl you hot
Girl ah you alone ah top the chart
cre you a Nigerian or Jamaican
Ghanian or from Pakistan
Girl na problem when you twerk your backie
it's official
Omoge you ah run the party
Oya touch down
Omoge gimme six thirty
I don shayo my eye dirty
So me say

Oh girl you get the thing wey the man them want
Man them want you
Man them want you
Oh girl you get the thing wey the man them want
Man them want you
Man them want you
oh girl you get the thing
cnd you're my medicine
You get thing
cnd you're my medicine girl

Style and fashion girlie you gat it
Beauty and brains and charisma you gat it
To get to you I no mind swim ctlantic
Cooperate naughty
Girlie you gat it
Juliana cngelina omo
Whine it for me Serafina
Julieta Lovina omo
Who else is coming to dinner
Girl na problem when you twerk your backie
It's official
Omoge you ah run the party
Oya touch down
Omoge gimme six thirty
Gimme
I don shayo my eye dirty
Gimme gimme
So me say

Oh girl you get the thing wey the man them want
Man them want you
Man them want you
Oh girl you get the thing wey the man them want
Man them want you
Man them want you
oh girl you get the thing
cnd you're my medicine
You get thing
cnd you're my medicine girl

Whine it for me Carolina
Twerk it for me Serafina chh chhh
ch ch ch ch
BFN
Eden On the beat
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Dem Want You

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la poubelle
2| symbole en bas du cadenas
3| symbole en haut de la maison
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid