paroles de chanson / Blackfacenaija parole / Olopka (Skit) lyrics  | ENin English

Paroles de Olopka (Skit)

Interprète Blackfacenaija

Paroles de la chanson Olopka (Skit) par Blackfacenaija lyrics officiel

Olopka (Skit) est une chanson en Anglais

Ol boy na so so police everywhere oh
Hey hold it hold it oya Park well
Officer Officer good afternoon sir
Good afternoon
Na where una dey come from
Officer we are musicians coming from the studio
Naim come make una plenty inside this motor abi
No girl no woman shey
ch aH
ch cH
Who talk ch ah for that motor abi una dey mad
ok where the receipt of this motor
where the id card
your particulars
Oga we never get we never get label
shut up who ask you for label abi I dey sell bread
Na your particulars I dey ask for jor
Gimme the particulars
Shu' officer you no know this guy
This na Blackface and the Trybunal na
Blackface and the Wetin
Una be lawyers Na una carry court for head
Oga we be musicians na
Una be Mi wetin
In fact which kind song una don sing
Ok Oga na we sing that song wey dey say eh
Oh my God show me the way
Oc come come na una sing that song
That song wey dey worry my house
cll my children don tire oh
if close for house na so my children go dey worry me
Oh my God abi na wetin
show me the way
you no see am
This country ehhh
Officer you don jay like us too
Wetin be jay
I don see your eyes that I can tell
cbeg any time make una dey pass this junction make I carry go give my children
Officer thank you eh we fit dey go eh
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Olopka (Skit)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la loupe
2| symbole à gauche du casque
3| symbole à droite du nuage
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid