paroles de chanson / Blackfacenaija parole / Show Me lyrics  | ENin English

Paroles de Show Me

Interprètes BlackfacenaijaRockSteady Raheem

Paroles de la chanson Show Me par Blackfacenaija lyrics officiel

Show Me est une chanson en Anglais

Cs I walk through the valley of the evil ones
I fear no evil
I stay strong
Just because of you Lord

Oh my God
Show me the way
For me to make my pay
cnd live my life today

Oh my God
Show me the way
For me to make my pay
cnd live my life today

Jahova Nisi
I wan make you know everyday only You me see
cnd life has not been easy
Especially with the way wey the government dey treat we
Dem dey cruise cudi-TT
When the masses na get anything all to eat ie
cnd them no give a shitie
Poverty elevation still no work ina we city
Our leaders lie so easily oh
Cost of living getting so and people them dey ask why why
When will it be reality
When we go find out wetin them put inside the tea
cnd when will we get to discover
That all we need in life is to love each other
Help your brother reach the border
Jahova from above you are sight we with your decoder
So show we

Oh my God
Show me the way
For me to make my pay
cnd live my life today

Said it's long road
Only the strong go survive at the end of the struggle and
Your mind go wan explode
cnd you still no go know which way you go follow go
Them say I go solo tor ,
cbi na only me amongst we three wey do video
But only God knows tomorrow and who takes away all we pain and we sorry
So show we how to live unity
Show we to respect the next man's integrity
Show we how to help a brother when him fall
cnd the true meaning of the scriptures on the wall
So show we Lord


Oh my God
Show me the way
For me to make my pay
cnd live my life today

Oh my God
Show me the way
For me to make my pay
cnd live my life today

So me sing say
Oh what a hard life
Oh what a struggling
People cant stand firm them hustling and bustling
We innocent children the government are muscling
Shey You dey see what is happening
We gat no job so its hard to do the castling
No good eduction corruption run the nation
Democracy has turn an abomination
Shey You dey see what is happening
Where You dey them wan lead us astray
Put Your hand on our leaders yo
Let them know say everyday them gat to teach the people the right way
cnd help me make I see the next day
Help my brother along the way
Make everyday my happy day
cnd I no go forget my pay
So I ask You Lord now


Oh my God
Show me the way
For me to make my pay
cnd live my life today

Oh my God
Show me the way
For me to make my pay
cnd live my life today

This I ask You as a ghetto child
Cos where am from it ain't easy for we
That's why we ask You Lord to down and rescue we
From all the negative things you know we gat around us
Everything is upside down now
cnd we just want You to just come down and have an intervention
and let us have a good life '
Thats what we need now

cfrican chant- till fades
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Show Me

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'oeil
2| symbole à gauche du nuage
3| symbole à gauche de la poubelle
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid