paroles de chanson / Bj Show parole / SOLENU lyrics  | ENin English

Paroles de SOLENU

Interprète Bj Show

Paroles de la chanson SOLENU par Bj Show lyrics officiel

SOLENU est une chanson en Anglais

The country no dey show love why we no go bomb tinder
Ronju mo lappy find osu with my ten fingers
Happiness is free but we Dey buy laughing gas
But I know fit happy until I secure the bag
Apo shashamura
For the pains I caused my ex astaghfirullah
For the blessings wey dey come Alhamdulillah
No go trespass bros cos na shakabula
If you see my mama tell am say
I geode for raba monte lappy
For like 5DAYS now me I never sleep
I dey find money I dey find Benjamin
Kilomu omo solenu
Owo lomu omo solenu
Owo lomu omo solenu
Kilomu omo solenu
Owo lomu omo solenu
Owo lomu omo solenu
I Comot for my hood for food
Na me sandal me buckle
I no fit sleep for this hustle
Coz if I sleep peren I'm in trouble
No be my papa get cbn
So why I no go on my vpn
No money shima oni shidile
Tiobanse oro owo omo oba ko simile
If you see my mama tell am say
I geode for raba monte lappy
For like 5DAYS now me I never sleep
I dey find money I dey find Benjamin
Kilomu omo solenu
Owo lomu omo solenu
Owo lomu omo solenu
Kilomu omo solenu
Owo lomu omo solenu
Owo lomu omo solenu
I Comot for my hood for food
Na me sandal me buckle
I no fit sleep for this hustle
Coz if I sleep peren I'm in trouble
No be my papa get cbn
So why I no go on my vpn
No money shima oni shidile
Tiobanse oro owo omo oba ko simile
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Bolaji Showunmi
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de SOLENU

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'étoile
2| symbole à gauche de l'horloge
3| symbole en haut de l'ampoule
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid