song lyrics / Bj Show / SOLENU lyrics  | FRen Français

SOLENU lyrics

Performer Bj Show

SOLENU song lyrics by Bj Show official

SOLENU is a song in English

The country no dey show love why we no go bomb tinder
Ronju mo lappy find osu with my ten fingers
Happiness is free but we Dey buy laughing gas
But I know fit happy until I secure the bag
Apo shashamura
For the pains I caused my ex astaghfirullah
For the blessings wey dey come Alhamdulillah
No go trespass bros cos na shakabula
If you see my mama tell am say
I geode for raba monte lappy
For like 5DAYS now me I never sleep
I dey find money I dey find Benjamin
Kilomu omo solenu
Owo lomu omo solenu
Owo lomu omo solenu
Kilomu omo solenu
Owo lomu omo solenu
Owo lomu omo solenu
I Comot for my hood for food
Na me sandal me buckle
I no fit sleep for this hustle
Coz if I sleep peren I'm in trouble
No be my papa get cbn
So why I no go on my vpn
No money shima oni shidile
Tiobanse oro owo omo oba ko simile
If you see my mama tell am say
I geode for raba monte lappy
For like 5DAYS now me I never sleep
I dey find money I dey find Benjamin
Kilomu omo solenu
Owo lomu omo solenu
Owo lomu omo solenu
Kilomu omo solenu
Owo lomu omo solenu
Owo lomu omo solenu
I Comot for my hood for food
Na me sandal me buckle
I no fit sleep for this hustle
Coz if I sleep peren I'm in trouble
No be my papa get cbn
So why I no go on my vpn
No money shima oni shidile
Tiobanse oro owo omo oba ko simile
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Bolaji Showunmi
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for SOLENU lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the bulb
2| symbol at the top of the suitcase
3| symbol to the left of the target
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid