song lyrics / Bj Show / SARE lyrics  | FRen Français

SARE lyrics

Performer Bj Show

SARE song lyrics by Bj Show official

SARE is a song in English

Success only dey for eni toba lokan
Coz nah person wey give up nah him fuck up
Omo oromi shama gazolor
Malo fo fun ola oshi ma tabi pop corn
Life is not fair but emi gan ofor
Ojabo ofoti omo tapoun poun
I no fit shout so make dem no try to bring me down
Coz nah god dey fight my batter eh
If I fall I go rise again
I paid my dues and I know the pain
Ojulopesi akalolo ape baba eh eh
Emiole sare sare koja kadara
Ire to lo odidandan oma padawa
Emi laye mi laye mi mio ni taraka
Anyhow they matter be momo pe Ase wa lowo baba
Emiole sare sare koja kadara
Ire to lo odidandan oma padawa
Emi laye mi laye mi mio ni taraka
Anyhow they matter be momo pe Ase wa lowo baba
The road to the top ain't easy omo nah rough one
So far say I dey move I no mind even if nah small small
Ah ah Wetin go be go be
Life is not a game konse cod
Person wey blind no dey see road
Oma shock wan bakan coz it's still loading
Omo ope shima gbera tan
Made gbewan sare like I be Phil foden
Oluwa loluso aguntan mi
Emi oni se alaini
I wan take over make dem allow me
Anyhow the matter blessing is all I need
Shower your blessing make e rain on me e e
I just wan dey burn my trees
Make I give thanks to almighty
Coz I know say e go be oh
From zero madi hero
Emiole sare sare koja kadara
Ire to lo odidandan oma padawa
Emi laye mi laye mi mio ni taraka
Anyhow they matter be momo pe Ase wa lowo baba
Emiole sare sare koja kadara
Ire to lo odidandan oma padawa
Emi laye mi laye mi mio ni taraka
Anyhow they matter be momo pe Ase wa lowo baba
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Bolaji Showunmi
Copyright: O/B/O DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC

Comments for SARE lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the padlock
2| symbol at the bottom of the clock
3| symbol at the top of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid