paroles de chanson / Bj Show parole / STREET OT lyrics  | ENin English

Paroles de STREET OT

Interprète Bj Show

Paroles de la chanson STREET OT par Bj Show lyrics officiel

STREET OT est une chanson en Anglais

I left home when I was 13
Ain't no time to party
Anywhere the money dey moman sise bi Jacky
Life show me Pepper many nights ti momu garri
You go cry if I yarn you wetin I go through my padi
Oun ojuri enu ole so
Life hurt me bi razor
Lale masise ni factory
Laro mase labor
Brother if e no be God
Wetin man wan dey talk
Now the boy don turn omo tanri tan gbe tan
Wetin I dey sing I dey pour out soul
Bobo sanle coz no helper at home
Mama je gbese oya owo lapo
Awon to ye ko help gbogbo wan cho
Mope Lori street now my heart is cold
Mama I'm sorry I can't do as you have told
I gotta give it best I cannot fold
Hustle nonstop 24 hours on the road
Street or oyato si home training
I pray to jah make e no fail me
Na white I dey wear make Omo elepo no stain me
I dey grind coz I know say no guts no glory
Kini mami maje
Kini bami maje
Miofe fi enu ja sachet na why the boy dey sashe
Life dey fuck with my head like Mathematics math-set
Gotta work it out till it's 10 over 10
Wetin I dey sing I dey pour out soul
Bobo sanle coz no helper at home
Mama je gbese oya owo lapo
Awon to ye ko help gbogbo wan cho
Mope Lori street now my heart is cold
Mama I'm sorry I can't do as you have told
I gotta give it best I cannot fold
Hustle nonstop 24 hours on the road
Owo alata
Owo elepo
Owo oniyo
Owo oniru
Be working my ass off since when I was little
So when you see me getting everything I deserve padi mase binu
Trust nobody one man mopol ni Mose dinu
Lori titi kosi pity
Real life ni kose gta
Loving anonymously Eyan BBA
You no get say for this matter konse PTA
Omo get inside no fit sabi the CITY WAY
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Bolaji Showunmi
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de STREET OT

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la calculatrice
2| symbole à droite de l'oeil
3| symbole en bas du pouce en l'air
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid