paroles de chanson / A.T.G. parole / YOUNG TRENCH KID lyrics  | ENin English

Paroles de YOUNG TRENCH KID

Interprète A.T.G.

Paroles de la chanson YOUNG TRENCH KID par A.T.G. lyrics officiel

YOUNG TRENCH KID est une chanson en Anglais

It's Al What?
One life mi get
You know mi gats live ah
Do not forget
All man sef na sinner
Don't suffocate the poor
We gats breathe ah
Still trying not to drown in this river
Me can't be alone
Wen times are low
Mi get high so me try to be strong
Dog ah eat dog
Dem forget the bone
Boy a born king
Bt i been finding the throne
Seybe me tell em
Bt dem No hear
No hear
No hear
Say the same boy wey dy drink
Jedi for the bustop
Dy go far
Go far
Go far
The same boy wey go pull up in a droptop
Omo e no far
E no far
E no far
And ima do it as a
Young Trench Kid
AJE
Ima do it as a
Young Trench Kid
OLORUN
Ima do it as a
Young Trench Kid
Dema say what dy like to say
Dema say what dy like to say
Dema say what dy like to say
Dema say what dy like to say
Dema say what dy like to say
Dema say what dy like to say
Dema say what dy like to say
Dema say what dy like to say
Brother see ya know
No be might no be muscle
Steady pon d fight
Cz u knw na royal rumble
Give unto ceasar
Wah fi ceasar
Make i pass tru
Nothing too big fi jah
Jst to handle
Omo
Make dem fashion
No fit prosper wit deir weapon
Wer mi come from yh
Ya know say e far gan
Come from ijegun lasgidi
As my mama own last born
Tell em
Bt dem No hear
No hear
No hear
Say the same boy wey dy drink
Jedi for the bustop
Dy go far
Go far
Go far
The same boy wey go pull up in a droptop
Omo e no far
E no far
E no far
And ima do it as a
Young Trench Kid
AJE
Ima do it as a
Young Trench Kid
OLORUN
Ima do it as a
Young Trench Kid
Dema say what dy like to say
Dema say what dy like to say
Dema say what dy like to say
Dema say what dy like to say
Dema say what dy like to say
Dema say what dy like to say
Dema say what dy like to say
Dema say what dy like to say
Dem go see am
see am
see am now
Anytime i pull up dem go see am now oo
Feel am
Feel am
Feel am now
Anytime i pull up dem go feel am now oo
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Diamond Eriabie
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de YOUNG TRENCH KID

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la croix
2| symbole à gauche de la poubelle
3| symbole à gauche du pouce en l'air
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid