paroles de chanson / A.T.G. parole / ONE BLACK BAG lyrics  | ENin English

Paroles de ONE BLACK BAG

Interprète A.T.G.

Paroles de la chanson ONE BLACK BAG par A.T.G. lyrics officiel

ONE BLACK BAG est une chanson en Anglais

Uye
Its Al What ?
One black bag
Wey I carry cummot for lagos
Young trench kid on the road
Nothing fi stop us
Unlikely
Sey you dy wyn me
All na timing
Dem no respect God
How you wan make dem
Fear jesus
Osas you don dy mad
Dy say d pikin
No dy hear word
But bro say you believe in me
Then I believe in me too
Old story
True story
Make I tell you
As e be sey you get
And when I land for Canada
I first go Quebec
I see things
Men dem No tell me yes
And when I landed from the plane
Feels just like yesterday
With my
One black bag
Wey I carry cummot for lagos
Young trench kid on the road
Nothing fi stop us
Unlikely
Sey you dy wyn me
All na timing
Dem no respect God
How you wan make dem
Fear jesus
Osas you don dy mad
Dy say d pikin
No dy hear word
But bro say you believe in me
Then I believe in me too
Old story
True story
Make I tell you
As e be sey you get
Sey you get
Make I tell you as e be
Sey you get
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Diamond Eriabie
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de ONE BLACK BAG

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du nuage
2| symbole en haut de l'appareil photo
3| symbole en bas de l'étoile
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid