song lyrics / Simon Skillz / Formula lyrics  | FRen Français

Formula lyrics

Performers Simon SkillzTunegodMelvin Chukwuemeka

Formula song lyrics by Simon Skillz official

Formula is a song in English

If you no get money get sense
If your money long build fence
Build tent with your niggas fortify the gate
Clear grass look front no loose guard your mate
If you no get money humble yourself
Disembark anybody wey no carry emself
As I dey waka forward road I dey carry my chest
This street no send your mental health

No man fit focus you gats starve your distractions
Seek respect it lasts longer not attention
You will not get respect if you no get exposure
Stay hustling make you no form, make you no run
Stay your lane when the storm come
Formulate your formula
Fuck around and find out
As you dey your lane use your gear and stir
Still use head Box and EXE and RTWO
You dey formulate your formula
Money na the formula x2

Je chu ego n’ime ahia ahia na zu
Nso puta mmadu na fi ahun
Tell them make dem no whine you

Can I have igbo please
If you are the most high why is the world so insane?
If miracles dey work then why I con dey shame?
If fame na shame why shame come dey my name?
If this money no dey wetin I gain
As I walk the valley of death i fear no evil
When the time is right I will tame the devil
Free yourself from delilah pride and ego
Manifest wealth then carry your people
If you no do, shey you go know wetin you fit do?
ODU MOR DU
No be by who wise, get mind or you know
Take time think life before you go

If you no get money get sense
If your money long build fence
Build tent with your niggas fortify the gate
Clear grass look front no loose guard your mate
If you no get money humble yourself
Disembark anybody wey no carry emself
As I dey waka for road I dey carry my chest
This street no send your mental health
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Formula lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the thumbs up
2| symbol at the top of the clock
3| symbol at the bottom of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid