paroles de chanson / Simon Skillz parole / Formula lyrics  | ENin English

Paroles de Formula

Interprètes Simon SkillzTunegodMelvin Chukwuemeka

Paroles de la chanson Formula par Simon Skillz lyrics officiel

Formula est une chanson en Anglais

If you no get money get sense
If your money long build fence
Build tent with your niggas fortify the gate
Clear grass look front no loose guard your mate
If you no get money humble yourself
Disembark anybody wey no carry emself
As I dey waka forward road I dey carry my chest
This street no send your mental health

No man fit focus you gats starve your distractions
Seek respect it lasts longer not attention
You will not get respect if you no get exposure
Stay hustling make you no form, make you no run
Stay your lane when the storm come
Formulate your formula
Fuck around and find out
As you dey your lane use your gear and stir
Still use head Box and EXE and RTWO
You dey formulate your formula
Money na the formula x2

Je chu ego n’ime ahia ahia na zu
Nso puta mmadu na fi ahun
Tell them make dem no whine you

Can I have igbo please
If you are the most high why is the world so insane?
If miracles dey work then why I con dey shame?
If fame na shame why shame come dey my name?
If this money no dey wetin I gain
As I walk the valley of death i fear no evil
When the time is right I will tame the devil
Free yourself from delilah pride and ego
Manifest wealth then carry your people
If you no do, shey you go know wetin you fit do?
ODU MOR DU
No be by who wise, get mind or you know
Take time think life before you go

If you no get money get sense
If your money long build fence
Build tent with your niggas fortify the gate
Clear grass look front no loose guard your mate
If you no get money humble yourself
Disembark anybody wey no carry emself
As I dey waka for road I dey carry my chest
This street no send your mental health
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Formula

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'ampoule
2| symbole à gauche du smiley
3| symbole en bas du nuage
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid