song lyrics / Oga Network / Who Ask You - Remix lyrics  | FRen Français

Who Ask You - Remix lyrics

Performers Oga NetworkHarrysong

Who Ask You - Remix song lyrics by Oga Network official

Who Ask You - Remix is a song in English

DJ Coublon
Fine boys like us eh eh he
Right about now
Plenty matter dey for town
Oga Network Harrysong
Giving dem the remix

I get plenty cars for lokoja
Who ask you
Na me wan just dey use leg waka
Who ask you
My guys dey beg me to come yanky
Who ask you
I nor wan go I too like Naija
Who ask you
Davido and Tuface wan dey this song
Who ask you
But I nor need person to spoil my song
Who ask you

Driving license nor be for who dey push barrow
Bleaching cream nor go fit to bleach shadow
Pikin weh say fresh pepper be like fresh tomatoes
If e never chop am the difference nor dey show

Na you be lion you too sabi o professional
I throwey salute your rank e high o commissioner
How you take dey airport for Lekki International
Remember say if any breeze blow
Even blind man go know

Make I talk am make I talk am
Fire fire fire fire
E go scatter e go scatter
Them go hear am them go hear am

Tinubu bin ask me make I sponsor who ask you
But election matter no dey my options who ask you
I dey buy cars for girls ask Tonto who ask you
Go to India ask Beekila who ask you
I sponsor Covid19 vaccine alone who ask you
CNN wan announce am I say leave am who ask you

Eh we dey lie we dey lie
People dey lie people dey lie
Naso dem donate so tay willie willie appear gbagan

Tell me something I don’t know I don’t know o
Yeah the cheque e clear you think we no know we don’t know eh
The reason side chick fine pass madam somebody is paying
Somebody is cashing out somebody is heavy
So believe me when I sing a boo is a boo
I can rock it I can roll it and colla collabo

I get plenty cars for lokoja
Who ask you
Na me wan just dey use leg waka
Who ask you
My guys dey beg me to come yanky
Who ask you
I nor wan go I too like Naija
Who ask you
Davido and Tuface wan dey this song
Who ask you
But I nor need person to spoil my song
Who ask you

Pretty baby wait a minute
I get money I wan spend it
Just tell me what will you eat
Anything na me go buy it

For American government we get our share
Who ask you
Na we popular Wizkid e dey learn
Who ask you
Reason why you see me like this be say
I nor dey like to show say we too get money
But as I don see you now pretty baby boo
I go show say we too get money
Nna mu nwe Enugu oh yawe Enugu

I get plenty cars for lokoja
Who ask you
Na me wan just dey use leg waka
Who ask you
My guys dey beg me to come yanky
Who ask you
I nor wan go I too like Naija
Who ask you
Davido and Tuface wan dey this song
Who ask you
But I nor need person to spoil my song
Who ask you

Sheh you go first go America before you join American police eh
Abii them deh dey Surulere dey join American police
Abeg McCarthy come make we dey go
Swapps
ATM nor dey pay one million
Thank you for banking with us
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Who Ask You - Remix lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the eye
2| symbol to the right of the target
3| symbol at the top of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid