song lyrics / Oga Network / Before lyrics  | FRen Français

Before lyrics

Performer Oga Network

Before song lyrics by Oga Network official

Before is a song in English

Wetin my money kill nai I come to buy
I nor ready do too much
Go slow weh hold keke napepe
E don hold Range Rover
So why we come dey rush
No problem carry first
Nothing do second
Am not that bad, yet I nor too holly
You weh dey form too holly Oya answer my question
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.
Na look I dey look
I Dey read them like book
Fish don swallow hook
Na cook e go cook
Na look I dey look
I Dey read them like book
Fish wey swallow hook
I swear na cook e go cook
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Onyebuchi Ifeanyibema
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Before lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the helmet
2| symbol to the right of the trash
3| symbol to the left of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid