song lyrics / Lord Kama / Outlaw lyrics  | FRen Français

Outlaw lyrics

Performer Lord Kama

Outlaw song lyrics by Lord Kama official

Outlaw is a song in English

Oh nananana (Oh nananana)
Kama on the melody
With you I go fight any war
Even if na in-laws
Make dem come make dem
Call us Outlaw
It's like tour everyday when we dey on the run on the runner run run
With you by my side I'll fight any war
Smackdown you know I
Love it raw
We're not meant to walk this distance alone
True love no dey feel like chore
Everywhere let's go explore
All kind risks I'll take for you
To make this place feel like home
I go go any distance
Take risks with you
You will never feel alone
With you by my side
This strange place is starting to feel like home
Am I the only one wey no full
I don taste love and I no belefull
I go run a thousand miles for you
Just to make you smile cause you're my baby you're my boo
I want your love till I OD
I no go pass am, Kobe
Cus e sweet pass honey
L'amour de ma vie
Na with you I go walk down the aisle
When we chill I dey snooze all my pride
Our bond no fit break na one
Them go try us for life
I go go any distance
Take risks with you
You will never feel alone
With you by my side
This strange place feels is starting to feel like home
Because true love no dey feel like chore (True love)
Everywhere let's go explore
All kind risks I'll take for you
To make this place feel like home
(Feels like, it feels like home)
Am I the only one wey no full
I don taste love and I no bele full
I go run a thousand miles for you
Just to make you smile cause you're my baby you're my boo
(Baby, my boo)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Tongwa Aka, Victor Ukaegbu
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Outlaw lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the star
2| symbol to the left of the padlock
3| symbol at the top of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid