paroles de chanson / Lord Kama parole / Outlaw lyrics  | ENin English

Paroles de Outlaw

Interprète Lord Kama

Paroles de la chanson Outlaw par Lord Kama lyrics officiel

Outlaw est une chanson en Anglais

Oh nananana (Oh nananana)
Kama on the melody
With you I go fight any war
Even if na in-laws
Make dem come make dem
Call us Outlaw
It's like tour everyday when we dey on the run on the runner run run
With you by my side I'll fight any war
Smackdown you know I
Love it raw
We're not meant to walk this distance alone
True love no dey feel like chore
Everywhere let's go explore
All kind risks I'll take for you
To make this place feel like home
I go go any distance
Take risks with you
You will never feel alone
With you by my side
This strange place is starting to feel like home
Am I the only one wey no full
I don taste love and I no belefull
I go run a thousand miles for you
Just to make you smile cause you're my baby you're my boo
I want your love till I OD
I no go pass am, Kobe
Cus e sweet pass honey
L'amour de ma vie
Na with you I go walk down the aisle
When we chill I dey snooze all my pride
Our bond no fit break na one
Them go try us for life
I go go any distance
Take risks with you
You will never feel alone
With you by my side
This strange place feels is starting to feel like home
Because true love no dey feel like chore (True love)
Everywhere let's go explore
All kind risks I'll take for you
To make this place feel like home
(Feels like, it feels like home)
Am I the only one wey no full
I don taste love and I no bele full
I go run a thousand miles for you
Just to make you smile cause you're my baby you're my boo
(Baby, my boo)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Tongwa Aka, Victor Ukaegbu
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Outlaw

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du smiley
2| symbole à droite du coeur
3| symbole à droite de la valise
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid