song lyrics / Kellyrae / Cash Out (Freestyle) lyrics  | FRen Français

Cash Out (Freestyle) lyrics

Performer Kellyrae

Cash Out (Freestyle) song lyrics by Kellyrae official

Cash Out (Freestyle) is a song in English

Yeah I'm dedicating this freestyle to my friends
My niggas you know
It's your boy Kellyrae

See I remember back then it was hell
Family poor life to us no dey fair
Nika we dey wear dey go school sef e tear
Teachers call us dull boys dem say we no get head
Ovi hawk gala, Bobby sell bread
We dey hustle car wash na everyday we dey trek
Girls no dey like us
Dem say we be dirty boys and we nor dey wear shirt wey dey trend
But now the poor boys don become the main boys
Those wey laugh us don dey give us missed calls
Family and friends na yankee we dey ball
Now everywhere good Oluwa pick our call
I say the poor boys don become the main boys
Those wey laugh is don dey give us missed calls
Family and friends na Dubai we dey ball
No more stress we are blessed
Now cheers to success because we dey

Cash out cash out
These days boys don dey cash out
Cash out cash out
ThankGod boys don dey cash out
Cash out cash out
Bros why you dey frown you no dey cash out
Cash out cash out
If you work hard you go cash out

Nothing is easy
But anything is possible
Winning isn't for everyone
It's only for the durable
It doesn't matter where you come from
Remember giving up should never be an option
So the essence of living is winning and learning
And what is worth trying should be worth the risk
So you got to keep trying and trying and trying
Till you get it cos poverty will make you sick
Dirty boys don become the main boys
Those wey laugh is don dey give us missed call
Family and friends na yankee we dey ball
No more stress we are blessed
Now cheers to success
Because we dey

Cash out cash out
These days boys don dey cash out
Cash out cash out
ThankGod boys don dey cash out
Cash out cash out
Bros why you dey frown you no dey cash out
Cash out cash out
If you work hard you go cash out

It's Kellyraebaeby yeah
Ehhhh
Boys we go cash out
We go cash out
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Kingsley Sule
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Cash Out (Freestyle) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the target
2| symbol to the right of the thumbs up
3| symbol to the left of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid