paroles de chanson / Kellyrae parole / Cash Out (Freestyle) lyrics  | ENin English

Paroles de Cash Out (Freestyle)

Interprète Kellyrae

Paroles de la chanson Cash Out (Freestyle) par Kellyrae lyrics officiel

Cash Out (Freestyle) est une chanson en Anglais

Yeah I'm dedicating this freestyle to my friends
My niggas you know
It's your boy Kellyrae

See I remember back then it was hell
Family poor life to us no dey fair
Nika we dey wear dey go school sef e tear
Teachers call us dull boys dem say we no get head
Ovi hawk gala, Bobby sell bread
We dey hustle car wash na everyday we dey trek
Girls no dey like us
Dem say we be dirty boys and we nor dey wear shirt wey dey trend
But now the poor boys don become the main boys
Those wey laugh us don dey give us missed calls
Family and friends na yankee we dey ball
Now everywhere good Oluwa pick our call
I say the poor boys don become the main boys
Those wey laugh is don dey give us missed calls
Family and friends na Dubai we dey ball
No more stress we are blessed
Now cheers to success because we dey

Cash out cash out
These days boys don dey cash out
Cash out cash out
ThankGod boys don dey cash out
Cash out cash out
Bros why you dey frown you no dey cash out
Cash out cash out
If you work hard you go cash out

Nothing is easy
But anything is possible
Winning isn't for everyone
It's only for the durable
It doesn't matter where you come from
Remember giving up should never be an option
So the essence of living is winning and learning
And what is worth trying should be worth the risk
So you got to keep trying and trying and trying
Till you get it cos poverty will make you sick
Dirty boys don become the main boys
Those wey laugh is don dey give us missed call
Family and friends na yankee we dey ball
No more stress we are blessed
Now cheers to success
Because we dey

Cash out cash out
These days boys don dey cash out
Cash out cash out
ThankGod boys don dey cash out
Cash out cash out
Bros why you dey frown you no dey cash out
Cash out cash out
If you work hard you go cash out

It's Kellyraebaeby yeah
Ehhhh
Boys we go cash out
We go cash out
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Kingsley Sule
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Cash Out (Freestyle)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas du coeur
2| symbole en haut du pouce en l'air
3| symbole à droite du smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid