song lyrics / Joeboy / Baby lyrics  | FRen Français

Baby lyrics

Performer Joeboy

Baby song lyrics by Joeboy official

Baby is a song in English

What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got but it's not enough for you
Shey you fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you

Wetin be that
Nothing I can't do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can't do for ma bebe ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you

Wetin be that
Nothing I can't do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can't do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

What you wanna do girl
Where you wan go
Cos anywhere you go girl
I go follow go
Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that's the reason they be hating on you who are those
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest

Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you

Joe Joe Joeboy pon dat
Oxygen mix
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Joseph Akinfenwa-donus
Copyright: Kobalt Music Publishing Ltd.

Comments for Baby lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the thumbs up
2| symbol at the bottom of the camera
3| symbol to the right of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid