song lyrics / Falz / Johnny lyrics  | FRen Français

Johnny lyrics

Performer Falz

Johnny song lyrics by Falz official

Johnny is a song in English

JJC JJC JJC JJC JJC Johnny just dey come
JJC JJC JJC JJC JJC JJC JJC Johnny just dey come

Ahn Johnny just drop
Na person shoot am down
Johnny wey dey innocent
Johnny wey dey new in town
Dem kill am for Jos
For no just cause
Nobody fit comot for house dem no born us
Johnny no get priviledge
But Johnny want more
E wan go study
Johnny say e wan be doctor
Em family die for the same floors
Same floors wey em blood pour
Why we no fit be one bros
What you wasting all the blood for
Shey na religion abi culture
Abi politician wey dey sponsor
Wetin be the thing wey dey cause war
Wey you no stop to dey drop blood
Who do you need to stone me the Matchete
What is the point of the gunshot pause
Johnny just drop
Ah Johnny just drop
For no just cause
Ah go ah

Johnny come Johnny go
Johnny just complete em youth service
Passing out tomorrow
So the guys dem do party for the place
Wey the boys dem dey meet usually
One or two drinks to relax no be say dem too shack
Time don go night don show make dem come go house
Who stand for road make I horn oh
Na em po po shout park there
Where your particulars
And where do you think that you are going like this
Ní'wò yii alẹ e rò pé ẹ lè ma bẹ
Tẹ bá sọrọ jù ẹ ma tẹ
Una don run go chop life
Oya give me my share
Before dem talk one e say shut up
Small boy who dash you liver
Talk more I go cock gun
Small time e don pull trigger
Ah e don kill am oh

We are gonna have a short break
Everybody say yea yea
Yea yea
Johnny just drop
Na po po shoot am down
This motherfucking trigger happy nigga
Just cause unnecessary sorry for em family sha
All because dem no oblige you when you ask for some cash
No fucking dreads no weapons
Just him and his guys in his car
You have the guts to tell me you accidentally discharge
Mad man waka
You be bloody bastard
You waste a life and try to tell me
That you sorry after
Trying times and dark days
It's just becoming darker
It’s still the same sad story
Just another chapter
Johnny drop for Borno
Johnny kpie for Plateau
Some blame it on religion
Some dey fight for Malu
Johnny drop for Lagos
Cause a foolish man overdo
Johnny continue to drop
Eyan melo lo ma ku

Eyan melo lo ma ku

Eyan melo lo ma ku
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: EMMANUEL OLUWATIMILEHIN ALADELOBA, FOLARINDE FALANA, KUTI FELA ANIKULAPO
Copyright: Songtrust Ave, Sony/ATV Music Publishing LLC

Comments for Johnny lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the padlock
2| symbol at the bottom of the camera
3| symbol to the left of the smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid