song lyrics / Falz / Girls lyrics  | FRen Français

Girls lyrics

Performers FalzPatoranking

Girls song lyrics by Falz official

Girls is a song in English

Why say
Close marking
Put something
It's C Tea on the beat

The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go sweet if girls no dey
If girls no dey
The party no go soft if girls no dey
If girls no dey
Theresa call am
Amaka call am
Jenifa call am
Abena call am
Akosua call am
Kafaya call am
Amaka call am
The party no go nice if girls no dey
lye iye iye iye iye iyeiye iye
lye iye iye iye iye iyeiye iye

The party no go tap if na sausage fest God forbid
Lai lai it can never make sense
I for call Chichi she too like mulla
But o boy that ikebe super
Nathali say she fit bring rice cooler
Say she go come if we book her Uber
But Sade say she can get here sooner
With all those her friends wey dey burst medulla
I dey calculate based on spending
Everybody message dey for pending
Shayo don dey free jo e plenty
Omo diesel sef don dey for engine
If anybody form swagger no time o
Tell dem make dem jump okada na party I dey do
I am not their father and I am not the Lagos state Governor either

The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go sweet if girls no dey
If girls no dey
The party no go soft if girls no dey
If girls no dey
Theresa call am
Amaka call am
Jenifa call am
Abena call am
Akosua call am
Kafaya call am
Amaka call am
The party no go nice if girls no dey
Girls girls girls girls girls
Girls girls girls girls girls

The party no go nice if booze no flow
Fine girls and juice don go
Wetin we go do if these babes no show
Three hours now dem don dey go slow
Excuse me who get motor
Come and reverse person wan go I dey come
Hello sir who give you control
You go need to bounce o party don jo
I don talk dress code all man sabi
You still wear nonsense come my party
Bouncers stop him he's not my padi
I ta lo ma wa the party ma pa ri
You go even help increase the space
Because we are holding up for babes
Make sure say the boy leave the place
We don't have oxygen to waste

The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go nice if girls no dey
If girls no dey
The party no go sweet if girls no dey
If girls no dey
The party no go soft if girls no dey
If girls no dey
Theresa call am
Amaka call am
Jenifa call am
Abena call am
Akosua call am
Kafaya call am
Amaka call am
The party no go nice if girls no dey
Girls girls girls girls girls focus ramon
Girls girls girls girls girls
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Girls lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the target
2| symbol at the top of magnifying glass
3| symbol at the bottom of the bulb
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid