song lyrics / Duncan Mighty / Obianuju lyrics  | FRen Français

Obianuju lyrics

Performer Duncan Mighty

Obianuju song lyrics by Duncan Mighty official

Obianuju is a song in English

Asa nwa asa nwa asa nwa baby
Do you see how we prekota baby
I dey feel like a Duncan Mighty
Uju uju

Obianuju
Lovu gi di kwa egwu
When l think about the things you do
Something dey tell me to marry you
To marry you

Obianuju
Lovu gi di kwa egwu
When l think about the things you do
Something dey tell me to marry you

Because everything
Na you
Anything l do
Na you
Anytime when l wan enjoy
Na you
Anytime l want to laugh
Na you
When i want shokoto
Na you
When l go sokoto
Na you
Odi kololo kolo
Na you
Na you you you you
Na you

Ihe o nwata nwanyi
I swear you too fine e
Anytime we dey for the club dey wine
All the guest they go want to die e
Nwa mara mma di ka honey
If na lie make you ask ifeanyi
So many chics dem a come dey love me
But na only you who can be my wifey eh
I dey pray l dey cast and bind-ey
Anything wey go make us fight-ey
I no go lie it's a made up mind-ey
You be the best quality of wifey

Because everything
Na you
Anything l do
Na you
Anytime l wan enjoy
Na you
Anytime l want to laugh
Na you eh
When l want shokoto
Na you
When l go sokoto
Na you
Odi kolo dikololo
Na you
Na you you you you
Na you
Biko obianuju

Obianuju uju bi ko bi ko
Na you be my only thing
Na you na you na you
E wo e wo
Obianuju uju bi ko bi ko
Na you na you na you na you
E wo e wo

All of dem know say you be
Asa nwa asa nwa asa nwa baby
Dem see the way l dey love you
Some of them dey talk say na juju
Some people dey call me mumu
Some of them dey call me oluku
It doesn't matter wetin them do
My baby ma nu ji owu
Uju ma sori

Asa nwa asa nwa asa nwa baby o lo o lo
I want to show them say
Na you my baby you're my baby eh
Baby you you you

Obianuju
Lovu gi di kwa egwu
When l think about the things you do
Something dey tell me to marry you

Obianuju
Lovu gi di kwa egwu
When l think about the things you do
Something dey tell me to marry you

Because everything
Na you
Anything l do
Na you
Anytime when l wan enjoy
Na you
Anytime l want to laugh
Na you
When l want shokoto
Na you
When l go sokoto
Na you
Odi kololo kolo
Na you
Na you you you you
Na you
Biko biko biko

Obianuju uju bi ko bi ko
Na you na you na you
E wo e wo
Obianuju uju bi ko bi ko
Na you na you na you
E wo e wo

Dem know say you be
Asa nwa asa nwa asa nwa baby
Nwa baby hey my baby you be baby honey
E wo ooo
O lo o lo
You you you
Dancan Mighty
You you you you you
Na you na you na you na you
Baby o e yo
Uju whoooo
Uju whoooo
Baby obu Duncan Mighty re re re

Your 17 18 19 eh
l say your 17 18 19 n'egbu egbu eh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Obianuju lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the envelope
2| symbol at the bottom of the house
3| symbol to the right of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid