song lyrics / Duktor Sett / I go love you lyrics  | FRen Français

I go love you lyrics

Performers Duktor SettThato Jessica

I go love you song lyrics by Duktor Sett official

I go love you is a song in English

Yeh yeh
Hmm hmm
Ah ah
I no fit lie lie for you o
Baby for your matter
I fit to craze craze for you o baby
I no say I no say
Wetin wey I want e dey you body o baby
Even if you want
I go give you good good loving
E dey your hand oo

U love you (I go love you)
I go treat you (nice)
If you give me one shot (baby)
Na me go love (baby eee)
Love you (I go love you)
I go treat you (nice)
If you give me one chance (baby)
I go love you uhu

You say you love me for what I do
Dot know ‘bout you but I ain’t no fool
Don’t pick me up at around past two
I’ll meet you up at the rendezvous
Make a’ run dem
Don’t mess up better work it up
Bring it back show me what’chu got
Cause at the end of the day Imma give you one shot
And you only got one (Yeah one)

U love you (I go love you)
I go treat you (nice)
If you give me one shot (baby)
Na me go love (baby eee)
Love you (I go love you)
I go treat you (nice)
If you give me one chance (baby)
I go love you uhu

Baby if I give you
Motivation motivation mo motivation
Baby would you give me
Innovation innovation Inno novation
Baby if I let you treat me right
Would you wanna take a chance on me
Would you try to work a little harder
Extra mile a little further for love
For love for love (Whoah)

U love you (I go love you)
I go treat you (nice)
If you give me one shot (baby)
Na me go love (baby eee)
Love you (I go love you)
I go treat you (nice)
If you give me one chance (baby)
I go love you uhu

Baby baby baby
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for I go love you lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the heart
2| symbol at the bottom of the suitcase
3| symbol at the top of magnifying glass
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid