paroles de chanson / Duktor Sett parole / I go love you lyrics  | ENin English

Paroles de I go love you

Interprètes Duktor SettThato Jessica

Paroles de la chanson I go love you par Duktor Sett lyrics officiel

I go love you est une chanson en Anglais

Yeh yeh
Hmm hmm
Ah ah
I no fit lie lie for you o
Baby for your matter
I fit to craze craze for you o baby
I no say I no say
Wetin wey I want e dey you body o baby
Even if you want
I go give you good good loving
E dey your hand oo

U love you (I go love you)
I go treat you (nice)
If you give me one shot (baby)
Na me go love (baby eee)
Love you (I go love you)
I go treat you (nice)
If you give me one chance (baby)
I go love you uhu

You say you love me for what I do
Dot know ‘bout you but I ain’t no fool
Don’t pick me up at around past two
I’ll meet you up at the rendezvous
Make a’ run dem
Don’t mess up better work it up
Bring it back show me what’chu got
Cause at the end of the day Imma give you one shot
And you only got one (Yeah one)

U love you (I go love you)
I go treat you (nice)
If you give me one shot (baby)
Na me go love (baby eee)
Love you (I go love you)
I go treat you (nice)
If you give me one chance (baby)
I go love you uhu

Baby if I give you
Motivation motivation mo motivation
Baby would you give me
Innovation innovation Inno novation
Baby if I let you treat me right
Would you wanna take a chance on me
Would you try to work a little harder
Extra mile a little further for love
For love for love (Whoah)

U love you (I go love you)
I go treat you (nice)
If you give me one shot (baby)
Na me go love (baby eee)
Love you (I go love you)
I go treat you (nice)
If you give me one chance (baby)
I go love you uhu

Baby baby baby
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de I go love you

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du casque
2| symbole en bas du cadenas
3| symbole à gauche de l'horloge
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid