song lyrics / Djinee / Yawa lyrics  | FRen Français

Yawa lyrics

Performer Djinee

Yawa song lyrics by Djinee official

Yawa is a song in English

I hear o you coming for me
Oloun you never ready
I don’t gooo causing trouble
Cos I know when I go off
Everybody disappear
Shey you smoke kpoli
You chop molly
Shey you Dey mad Abi
Wey you Dey flex muscle
You wan tackle me
Definitely
Dem never tell you how I move
Now you go know

Are you okay, are you okay
Which kain rough play you wan follow me play
I suffree Dey my own lane, Na you wan come play
That very yawa you wan show me today
You must show me today, ay ay ay
That very yawa you wan show me today
You must show me today, ay ay ay

Pele o, time don pass to settle
Oloun, you suppose know your level
You still choose to follow devil
You don too over yan
Na you suppose collect double
Me na olopa
Still be judge, Executioner
No be by who you know
You wan tackle me
Definitely
Dem never tell you how I move
Now you go know

Are you okay, are you okay
Which kain rough play you wan follow me play
I suffree Dey my own lane, Na you wan come play
That very yawa you wan show me today
You must show me today, ay ay ay
That very yawa you wan show me today
You must show me today, ay ay ay
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Yawa lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the envelope
2| symbol at the bottom of the helmet
3| symbol at the top of the target
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid