paroles de chanson / Djinee parole / Yawa lyrics  | ENin English

Paroles de Yawa

Interprète Djinee

Paroles de la chanson Yawa par Djinee lyrics officiel

Yawa est une chanson en Anglais

I hear o you coming for me
Oloun you never ready
I don’t gooo causing trouble
Cos I know when I go off
Everybody disappear
Shey you smoke kpoli
You chop molly
Shey you Dey mad Abi
Wey you Dey flex muscle
You wan tackle me
Definitely
Dem never tell you how I move
Now you go know

Are you okay, are you okay
Which kain rough play you wan follow me play
I suffree Dey my own lane, Na you wan come play
That very yawa you wan show me today
You must show me today, ay ay ay
That very yawa you wan show me today
You must show me today, ay ay ay

Pele o, time don pass to settle
Oloun, you suppose know your level
You still choose to follow devil
You don too over yan
Na you suppose collect double
Me na olopa
Still be judge, Executioner
No be by who you know
You wan tackle me
Definitely
Dem never tell you how I move
Now you go know

Are you okay, are you okay
Which kain rough play you wan follow me play
I suffree Dey my own lane, Na you wan come play
That very yawa you wan show me today
You must show me today, ay ay ay
That very yawa you wan show me today
You must show me today, ay ay ay
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Yawa

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la calculatrice
2| symbole en haut de l'ampoule
3| symbole en bas de la loupe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid