song lyrics / Djinee / Inside My Mind lyrics  | FRen Français

Inside My Mind lyrics

Performer Djinee

Inside My Mind song lyrics by Djinee official

Inside My Mind is a song in English

You Dey find who love you
When i Dey your side
And you need who want you
And I never die
Look around, look around you
Look around, I’m right behind
Look your side look your side boo
Look your side not too far

Make my love surround you
Let me give you joy
I carry you carry you
I carry you carry you
Make my love surround you
Let me give you joy
I carry you carry you
I carry you carry you inside my mind
I carry you carry you
I carry you carry you inside my mind
(Amhululule Amhule Amhululule Amhule Amhululule Amhule)

Na my name you call
When yawa threaten to blow
and dem ask you who you know.
Got my number stored
You no need to check your phone
I sabi you to your bone
Who am I who am I to
Who am I to leave your side
Look your side look your side boo
Look your side I’m right behind

Make my love surround you
Let me give you joy
I carry you carry you
I carry you carry you
Make my love surround you
Let me give you joy
I carry you carry you
I carry you carry you
Make my love surround you
Let me give you joy
I carry you carry you
I carry you carry you inside my mind
(Amhululule Amhule Amhululule Amhule Amhululule Amhule)
(Amhululule Amhule Amhululule Amhule Amhululule Amhule)
I carry you carry you inside my mind
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Inside My Mind lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the camera
2| symbol to the right of the clock
3| symbol at the bottom of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid