song lyrics / Diyo Matalo / Money I dey find lyrics  | FRen Français

Money I dey find lyrics

Performers Diyo MataloKvngVidarrMBA FOR AFRICA

Money I dey find song lyrics by Diyo Matalo official

Money I dey find is a song in English

Almighty God na my father
Baba I no Dey foh I no bother
Them wan to turn my Gold to silver
Buh my mama Dey fire prayer ohh
Wetin Dey my mind
I no fit come Dey tell nobody for here
Many night I dey sad I no see nobody
All my pain I bear

Most of the times wey I worry o
na money Dey my mind
I no dey try wan Impress you
Na money I Dey find
Many Dey wey back bite e o
but I no go reply
If e no be jah wey Dey my side
Dey my side

Na why I Dey sing ohh sing ohh
praise to jahh
Na why I Dey sing ohh sing ohh
Give praise to jahh
Na why I Dey sing ohh sing ohh
praise to jahh
Na why I Dey sing ohh sing ohh
Give praise to jahh

JORDANSTYLS
Na small remain person for get heart attack
Na God dey play defense when I dey play attack
And all the arrows wey them fire fire back
I smoke igbo tire na lighter full my Fanny pack
I remember as I wait make garri settle down
Collect groundnut on credit make e for mellow down
Until my matter cast , pick race I no carry last
But story change when momsi say make I follow fast


Too many nights I'm up awake
Wondering if the man go break before the day
Coz life been going to fast
Tryna slow down but someone switched the brake pedal with the gas
But I'm grateful that I know the way
I will keep my eye on you I will let you set the pace
No matter what I'm going through
I still get amazing grace
I know that you always keep me safe
Keep me safe

Most of the times wey I worry o
na money Dey my mind
I no dey try wan Impress you o
Na money I Dey find
Many Dey wey back bite e o
but I no go reply
If e no be jah wey Dey my side
Dey my side
Na why I Dey sing ohh sing ohh
Na why I Dey sing oh sing ohh
praise to jahh
Na why I Dey sing ohh sing ohh
Na why I Dey sing oh sing ohh
Give praise to jahh
Na why I Dey sing ohh sing ohh
Na why I Dey sing oh sing ohh
I pray to jahh
Na why I Dey sing ohh sing ohh
Na why I Dey sing oh sing ohh
Give praise to jahh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Money I dey find lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the eye
2| symbol to the right of the helmet
3| symbol to the left of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid