paroles de chanson / Diyo Matalo parole / Money I dey find lyrics  | ENin English

Paroles de Money I dey find

Interprètes Diyo MataloKvngVidarrMBA FOR AFRICA

Paroles de la chanson Money I dey find par Diyo Matalo lyrics officiel

Money I dey find est une chanson en Anglais

Almighty God na my father
Baba I no Dey foh I no bother
Them wan to turn my Gold to silver
Buh my mama Dey fire prayer ohh
Wetin Dey my mind
I no fit come Dey tell nobody for here
Many night I dey sad I no see nobody
All my pain I bear

Most of the times wey I worry o
na money Dey my mind
I no dey try wan Impress you
Na money I Dey find
Many Dey wey back bite e o
but I no go reply
If e no be jah wey Dey my side
Dey my side

Na why I Dey sing ohh sing ohh
praise to jahh
Na why I Dey sing ohh sing ohh
Give praise to jahh
Na why I Dey sing ohh sing ohh
praise to jahh
Na why I Dey sing ohh sing ohh
Give praise to jahh

JORDANSTYLS
Na small remain person for get heart attack
Na God dey play defense when I dey play attack
And all the arrows wey them fire fire back
I smoke igbo tire na lighter full my Fanny pack
I remember as I wait make garri settle down
Collect groundnut on credit make e for mellow down
Until my matter cast , pick race I no carry last
But story change when momsi say make I follow fast


Too many nights I'm up awake
Wondering if the man go break before the day
Coz life been going to fast
Tryna slow down but someone switched the brake pedal with the gas
But I'm grateful that I know the way
I will keep my eye on you I will let you set the pace
No matter what I'm going through
I still get amazing grace
I know that you always keep me safe
Keep me safe

Most of the times wey I worry o
na money Dey my mind
I no dey try wan Impress you o
Na money I Dey find
Many Dey wey back bite e o
but I no go reply
If e no be jah wey Dey my side
Dey my side
Na why I Dey sing ohh sing ohh
Na why I Dey sing oh sing ohh
praise to jahh
Na why I Dey sing ohh sing ohh
Na why I Dey sing oh sing ohh
Give praise to jahh
Na why I Dey sing ohh sing ohh
Na why I Dey sing oh sing ohh
I pray to jahh
Na why I Dey sing ohh sing ohh
Na why I Dey sing oh sing ohh
Give praise to jahh
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Money I dey find

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de la calculatrice
2| symbole à gauche de l'enveloppe
3| symbole à droite du smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid