song lyrics / Darey / Jojo lyrics  | FRen Français

Jojo lyrics

Performers DareyPatoranking

Jojo song lyrics by Darey official

Jojo is a song in English

Rii
Sha ma jojo kin jojo
Rii rii
Riidimakulayun

Sha ma jojo kin jojo (Jojo)
Jojo kin jojo (Jo)
Jojo kin jojo (Jojo)
Jojo kin jojo (Sha ma)
Jojo kin jojo (Jojo)
Jojo kin jojo (Ah)
Jojo kin jojo (Sha ma)
Jojo kin jojo (Sha ma)

Mmm when I step in the place I know say you notice
Show me love show me love don't be like a novice
Patoranking Darey girl don't you know dis
Don't you know dis
We just want to shut this party down (We just want to shut this party down)
So tell dem gyal dem make dem boogie down (Make dem boogie down)
Down down

Sha ma jojo kin jojo (Jojo)
Jojo kin jojo (Jo)
Jojo kin jojo (Jojo)
Jojo kin jojo (Sha ma)
Jojo kin jojo (Jojo)
Jojo kin jojo (Ah)
Jojo kin jojo (Sha ma)
Jojo kin jojo (Sha ma)

We just want to shut this party down
Jojo kin jojo
So tell the gyal dem make dem boogie down
Jojo kin jojo
We come fi run this party
Gyal dem must to shake dem body
Real men we dey spray dis money
Sweet vibes wey go make dem happy

So whyne fi di whyne fi di whyne fi di General
Some dey in skimpy while some in overall
When de beat drop yes na we you a go call
We just turn the party to a carnival
Girl dem ah running up on me
It's evident I'm the gyal President (President)
Bring de Benz and the
Couple friends and the
To me endz and then
Turn me up rite now

Jojo kin jojo (Jojo)
Jojo kin jojo (Jo)
Jojo kin jojo (Jojo)
Jojo kin jojo (Sha ma)
Jojo kin jojo (Jojo)
Jojo kin jojo (Ah)
Jojo kin jojo
Jojo kin jojo

We just want to shut this party down
So tell dem gyal dem make dem boogie down
Down down

Sha ma
Sha ma
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Jojo lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the eye
2| symbol at the top of the heart
3| symbol to the left of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid