song lyrics / Darey / Sweet Mother lyrics  | FRen Français

Sweet Mother lyrics

Performer Darey

Sweet Mother song lyrics by Darey official

Sweet Mother is a song in English

Prince Nico Mbarga
Rest in peace baba

Sweet mother I no go forget you
For this suffer wey you suffer for me ei
Sweet mother I no go forget you
For this suffer wey you suffer for me ei
O boy no be small cry I dey cry oh
Na so my mama just (Na so my mama just)
When I dey cry my mother go carry me
She go say my pikin wetin you dey cry o yo
Stop stop
Stop stop
Stop stop make you no cry again oh
Make you no cry
Dry your eyes
Oya make we go sleep na

When I want sleep my mother go pet me
She go lie me well well for bed oh
She cover me cloth
Say make you sleep
Sleep sleep my pikin oh
Olo lo lo lo lo chei
O boy see as hungry dey wire me na eh
When I dey hungry my mother go run up and down
She dey find me something wey I go chop oh
Sweet mother ahah
Sweet mother oh ewo
Na so my mama just
Na so my mama just sweet like tom tom

When I dey sick
My mother go cry cry cry
She go say instead when I go die make she die oh
She go beg God
God help me
God help me my pikin oh
Ahh egwo de ai kimo kimo kimo
If I no sleep my mother no go sleep
If I no chop my mother no go chop
She no dey tire
Sweet mother
I no go forget this suffer wey you suffer for me
Sweet mother ée
Sweet mother oo eh oh
No be small suffer she suffer
You fit get another wife
You fit get another husband
But you no fit get another mother
Lai lai no oh jor oh

Guitar boy abeg one more time
Oya everybody lets sing along now

Sweet mother I no go forget you
For this suffer wey you suffer for me ei
Sweet mother I no go forget you
For this suffer wey you suffer for me ei
Stop stop
Stop stop
Stop stop make you no cry again oh (It's Don Jazzy again)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: OKONKWO ROMANUS EMENTA
Copyright: Songtrust Ave, TUNECORE INC

Comments for Sweet Mother lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the padlock
2| symbol at the bottom of the cross
3| symbol to the right of the bulb
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid