song lyrics / D'Banj / Yours Truly lyrics  | FRen Français

Yours Truly lyrics

Performers D'BanjPhyno

Yours Truly song lyrics by D'Banj official

Yours Truly is a song in Yoruba

I be the wickedest
I do it different
Can't touch my element
Mind of a militant
Can't let you insult my intelligence
You go need Aboniki when I show my ability
Without infinity
Na wetin give you audacity
I go let dem know

Yours truly
Now everytime when I show up it's harmony (it's harmony)
I owe myself in d ó su mí (ó su mí)
Mouth no fit talk wetin my eye don see
omo eye don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?

Ask about me nogodo
Na me dey give dem jogolo
I go dey spend am modolo
I no go ever slogodo
Ma na chi reason nwoke na n do
Too hot to handle, move on my pimple
Make I drink my hennessy, don wick o
I go face my enemy anywhere dem gather
They no fit stop my matter
Way higher on top my ladder
Make all my days dey longer

Yours truly
Now everytime when I show up it's harmony
I owe myself in d ó su mí
Mouth no fit talk wetin my eye don see
omo eye don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?
Dey try me, why me?
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Yours Truly lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the smiley
2| symbol at the bottom of the bulb
3| symbol at the top of the star
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid