paroles de chanson / D'Banj parole / Yours Truly lyrics  | ENin English

Paroles de Yours Truly

Interprètes D'BanjPhyno

Paroles de la chanson Yours Truly par D'Banj lyrics officiel

Yours Truly est une chanson en Yoruba

I be the wickedest
I do it different
Can't touch my element
Mind of a militant
Can't let you insult my intelligence
You go need Aboniki when I show my ability
Without infinity
Na wetin give you audacity
I go let dem know

Yours truly
Now everytime when I show up it's harmony (it's harmony)
I owe myself in d ó su mí (ó su mí)
Mouth no fit talk wetin my eye don see
omo eye don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?

Ask about me nogodo
Na me dey give dem jogolo
I go dey spend am modolo
I no go ever slogodo
Ma na chi reason nwoke na n do
Too hot to handle, move on my pimple
Make I drink my hennessy, don wick o
I go face my enemy anywhere dem gather
They no fit stop my matter
Way higher on top my ladder
Make all my days dey longer

Yours truly
Now everytime when I show up it's harmony
I owe myself in d ó su mí
Mouth no fit talk wetin my eye don see
omo eye don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?
Dey try me, why me?
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Yours Truly

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de la croix
2| symbole à gauche du pouce en l'air
3| symbole en haut de l'horloge
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid