paroles de chanson / D'Banj parole / Since '04 lyrics  | ENin English

Paroles de Since '04

Interprète D'Banj

Paroles de la chanson Since '04 par D'Banj lyrics officiel

Since '04 est une chanson en Anglais

Ah-ah-ah-ah
Ah-ah-ah-ah
(V-v-v-vstix)
I must greet you all specially

Bad boy since '04
I no know if you know, I no care if you notice
I burn up with the OGs
Egbe isu ka n'iyan
Light up if you notice
Light up if you know this
Since Mo'Hits if you know this
Flex if you hold cheese
I dey ball, I dey throw 3's
Dem go dey do like say dem dey pray make I no miss
Y'all niggas don't know me
Na God grace wey dey, na God grace wey dey hold me
Fine girls won wa mi
So fun won, I'm in kalakuta trapping

Omo ogbon
I get the right vibe wey dey turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the godfather Corleone (yes, I'm the one)
Omo ogbon
I get the right vibe wey dey turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the godfather Corleone

2-4-7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later o
(What God can not, what God can not do)
Emi oni le gba o
2-4-7
Me I dey hustle for my raba
We go see later o
(What God can not, what God can not do)
Emi oni le gba o
Emi oni le gba o (giddem)

Aje, omo ope ti gbera
I been on my fastest chase
I been chasing my paper
If it is about the mula
Anytime you call me up, I will come deliver
They can't see what I see
So they can't know what I know
Say na high coast, high sea
Hmm now they know they can't dami duro
Aje, Banga Lee ti gbera
I been on my fastest chase
I been chasing my paper
If it is about the mula
Anytime you call me up, I go come deliver

Omo ogbon
I get the right vibe wey dey turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the godfather Corleone (yes, I'm the one)
Omo ogbon
I get the right vibe wey dey turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the godfather Corleone

2-4-7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later o
(What God can not, what God can not do)
Emi oni le gba o
2-4-7
Me I dey hustle for my raba
We go see later
(What God can not, what God can not do
Emi oni le gba o
2-4-7

I'm D'banj
Or ski'banj as my Jamaican friends call me
And I must greet you all specially (thank you)
File!
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Daniel Oyebanjo, Tobechukwu Okoh
Copyright: Sony/ATV Music Publishing LLC

Commentaires sur les paroles de Since '04

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la cible
2| symbole à droite de la calculatrice
3| symbole en haut de l'enveloppe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid