song lyrics / D'Banj / Taya lyrics  | FRen Français

Taya lyrics

Performers D'BanjZlatanTimaya

Taya song lyrics by D'Banj official

Taya is a song in English

Kalo si W-bar
Kalo yo kalo jo pka
Babymi sha mi legba
Bamiwi like a teacher
Otipke tati rira
Sweetie baby my sugar
Jaiye bi larrygaga
Rotimi ko azu wa
Hennessy ti fo simi lara
Sho mi dele oluwa
Babymi gbemi si aya
Kajo fara yira o

I no go taya
Taya taya taya
Taya taya taya
I taya taya taya
Allow me make i maya
Maya maya maya
Maya maya maya
Maya maya maya

Eh I want to dance o
I want to party o
Taye de ti rari ose
Yawa no go gas o
God wey give me slap o
Na eim kill Moh-bad o
Why I no go tire
Fire dey for fire

Nobe everybody go fit tag along
Run through the city just like a marathon
Now dem know that we know that the money long
Too much capping no dey full the basket
Tell the bar tender to bring the casket
Too much over heating burn the gasket
And you know that we balling regardless



I no go taya
Taya taya taya
Taya taya taya
I Taya taya taya
Allow me make i maya
Maya maya maya
Maya maya maya
Maya maya maya



Too much heat for Lagos
Sorry guys na me dey hot
Ego nekwu money talks
Won komi je like food for taught
Man has been grinding for so long
Definitely things must sup
Shawty wey no gree meet us
They call me now mo creamy gan eh


7 years in the game, Dem think say I go flop
Dem think say I go stop
I dey fire dey go, dem think say I go dull
Wan fe serubami wan ro pe moma fo mo fo ti
Unbreakable lomo na supporting, all of my niggas dey chop disturbing
Gbe omo lo jaiye ninu club is nothing, zanku ni kosomona

Mo ti na owo si oju ki ato ri apate
Ka sare kupe dekale
Mi o ri ikan kan mo se mi ti mo ti ge
Mo maya mo high mo tun mo o’na ile
Kuro nbe Jesu gbami, furo bbl oni pkami
Mu general bitters bi eni mu omi
Owa fe kin taya ko’le re mi

I no go taya
Taya taya taya
Taya taya taya
I taya taya taya
Allow me make i maya
Maya maya maya
Maya maya maya
Maya maya maya
Mezebu
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Taya lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the target
2| symbol at the top of the envelope
3| symbol to the right of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid