song lyrics / Chuksboy / Feel (Cover) lyrics  | FRen Français

Feel (Cover) lyrics

Performer Chuksboy

Feel (Cover) song lyrics by Chuksboy official

Feel (Cover) is a song in Yoruba

Itz Chuksboy on beat

I be on the phone
Calling you tonight
I wan make you show me
Make we no dey fight
I no wan sleep alone
Wanna hold you tight
Water full my eyes
But I'll be alright

Forever
O ma latan (Aya)
O ma gba, o ma kẹ'tan
Ibebe idi ẹ, mo maa ṣi tan o
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go

Oh oh oh
Chuksboy ya ya

Me I no go fit leave u my bella
I've been feeling lonely like all week
Mo fe me de re
Nobody wey fit move me
To ba mi de re
Omor I like it when we Joebodi
Dance like sele le

Girl I'm in love ur slow whine ah
And nobody can give me same vibe ah
Asa ur holding my breath down ah
Ur body is making feel alright
Feel alright
billboard baby you're my number one
Loving you is my best option
Lay my life just for you baby
Oh oh oh

Forever
O ma latan (Ayah)
O maa gba, o maa kẹ'tan
Ibebe idi ẹ, mo maa ṣi tan o
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go

Ahn ahn ahn ahn ahn (oh oh)
Ahn ahn ahn ahn ahn (oh oh)
Ahn ahn ahn ahn ahn ahn (Itz Chuksboy by the way)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Feel (Cover) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the bulb
2| symbol at the top of the suitcase
3| symbol to the left of the trash
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid