paroles de chanson / Chuksboy parole / Feel (Cover) lyrics  | ENin English

Paroles de Feel (Cover)

Interprète Chuksboy

Paroles de la chanson Feel (Cover) par Chuksboy lyrics officiel

Feel (Cover) est une chanson en Yoruba

Itz Chuksboy on beat

I be on the phone
Calling you tonight
I wan make you show me
Make we no dey fight
I no wan sleep alone
Wanna hold you tight
Water full my eyes
But I'll be alright

Forever
O ma latan (Aya)
O ma gba, o ma kẹ'tan
Ibebe idi ẹ, mo maa ṣi tan o
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go

Oh oh oh
Chuksboy ya ya

Me I no go fit leave u my bella
I've been feeling lonely like all week
Mo fe me de re
Nobody wey fit move me
To ba mi de re
Omor I like it when we Joebodi
Dance like sele le

Girl I'm in love ur slow whine ah
And nobody can give me same vibe ah
Asa ur holding my breath down ah
Ur body is making feel alright
Feel alright
billboard baby you're my number one
Loving you is my best option
Lay my life just for you baby
Oh oh oh

Forever
O ma latan (Ayah)
O maa gba, o maa kẹ'tan
Ibebe idi ẹ, mo maa ṣi tan o
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go

Ahn ahn ahn ahn ahn (oh oh)
Ahn ahn ahn ahn ahn (oh oh)
Ahn ahn ahn ahn ahn ahn (Itz Chuksboy by the way)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Feel (Cover)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du smiley
2| symbole à gauche du pouce en l'air
3| symbole à gauche de la calculatrice
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid