song lyrics / Blue Boy / Lord Abeg lyrics  | FRen Français

Lord Abeg lyrics

Performer Blue Boy

Lord Abeg song lyrics by Blue Boy official

Lord Abeg is a song in English

O lord man don try watin sup
hustle don tey shey you dey look face take dey bless
reason me I don tey for waff
no want be like this next year
Cos if burst luga fit join

but God no go let am sup
I want blow I want blow I want blow
Lord I want blow

I need your rain on me
I dey hustle since 010
but still yet money ain’t come
if share my problem with you
should be crying for me

Lord I need your rain on me
Lord I want blow
give me beat make I kill
I need your grace in my life
rain on me the boy dey vex
want dey enter some kind places
want dey ball with big big men's

who block my way I cut he neck
give am he tounge chop am like beaf
every day na he man dey press steady hustling dey my head

I need Igbo to clear my brain
Lord you can see we need your rain
area to the fuckin world
leave them guy make them go die
who talk say we no go blow
talk am reach here your mind go dey

steady hustling every you think say clear mind dey pay
if you get e sure for you
if you no get na you Sabi
ogbeni no dey brag
put we know how una reach
I need Igbo to clear my brain

Lord you can see i need your rain on me rain on me I dey hustle since 010
but still yet money ain’t come
if I share my problem with you
should be crying for me
Lord I need your rain on me
am a street boy I don tey junction

God I need your grace
Lord fuck you men's way
they see the boy dey blow
pkon God I need your grace Lord

Ama strong like elephant story start from 2010
I dey face my fears dey come
no body just want help me out
writing story up on the beat check me out start from the street

I start when am primary 2
family no get I dey face my fears
mama dey one side dey pray
Lord have mercy upon your all my men's don go remain

jipo self don ja last week o
lord why my own dey hard
I offend you I no be Jews
Lord have mercy nun man
Don try every day na he man grind
money go come Money no gree come
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Lord Abeg lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of magnifying glass
2| symbol to the right of the cross
3| symbol to the right of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid