song lyrics / Blue Boy / Back in the Days lyrics  | FRen Français

Back in the Days lyrics

Performer Blue Boy

Back in the Days song lyrics by Blue Boy official

Back in the Days is a song in English

Oh

And if I hustle last last dem no pay
Na me loose guard o
Na why me i dey top up my hustle
Just to get that fame

Have been on my way
Looking left and right all day
Thanking God for another day
Poor man die while rich man live

Reason back in days
People like Dey nummmmm
He ball no godooooo

Steady on my grind
Facing my fears
Forget the past o

Wetin man see, feeling my pain
Another dimension
Critically, find it difficult to be born

Back then to live o
Papa advice o
Mama call me draw my ears never to join cult o
She cry loud o

She don pray for me
She don tell me say gods will go and proceed o

Abi you be girl
Abi the woman
When won destroy am

Baba shey you know say the money fit me that na why I dey grind o

Woka pon de beat
Make the people say I Dey fire pass gun
Everyway na way party reach night
I Dey get the fan base

Omo me I living like a boo
Living fast live but the days he Dey slow
Living my puff but I see it as a race

Everybody know say the boy he Dey try wowo
Yeye, I drop this song
Looking forward promotion
Writing down my harmonies
Man go live a better life

Reason back in days
People like Dey nummmmm
He ball no godooooo

Steady on my grind
Facing my fears
Forget the past o

Wetin man see, feeling my pain
Another dimension
Critically, find it difficult to be born

This life jejely dey joly dey catch cruise
Another man go shoot another man die and still win live
Na why me I Dey try to cooperate my hands are clear
Cos I know want to hear say them shoot bird mama fly

Abi you be girl
Abi the woman
When won destroy am

Baba shey you know say the money fit me that na why I dey grind o

Woka pon de beat
Make the people say I Dey fire pass gun
Everyway na way party reach night
I Dey get the fan base

So Dem tell me calm down, calm down, calm down
Mama tell me calm down, calm down, calm down
Brother tell me calm down, calm down, calm down
So dem tell me calm down, calm down, calm down
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Back in the Days lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the smiley
2| symbol at the bottom of the bulb
3| symbol at the bottom of the helmet
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid